
lil krid - glory كلمات أغنية
again again again
there’s a whole lot on my mind right now
i don’t feel safe anymore not now
the devil inside make me wanna try
again again again
wanna get the whole world to sing my song
no one give a f_ck about what i’m on
the sun will shine
it go be alright
we go make an with ease eii
like these days when man dey worry
me i give god the glory
oh lord pls i’m sorry, i’m sorry oh
make i press nyash wey dey too softly
when i’m done bro n0body
n0body go dey for me n0body go yeah
like thesе days when man dey worry
me i givе god the glory
oh lord pls i’m sorry, i’m sorry oh
make i press nyash wey dey too softly
when i’m done bro n0body
n0body go dey for me n0body go yeah
i pray god shame them(fire burn dem)
make una no laugh we(none agwan dem)
let them know say dem thing we inna loosing (shame them)
them all from nowhere (say what)
no act no vision (aim fi the sky)
they’ve been hating released naa a fit richway (alright)
breda man, sister girl(ahh)
never never call pun dem
none agwaam demma aim say we dey one side (baddest)
we away jah over dem
like these days when man dey worry
me i give god the glory
oh lord pls i’m sorry, i’m sorry oh
make i press nyash wey dey too softly
when i’m done bro n0body
n0body go dey for me n0body go yeah
like these days when man dey worry
me i give god the glory
oh lord pls i’m sorry, i’m sorry oh
make i press nyash wey dey too softly
when i’m done bro n0body
n0body go dey for me n0body go yeah
he is the one in a million
the protector of trap music
bound in chaos, raised in a dungeon
lady’s and gentlemen, let’s welcome
the world, heavyweight, trapper,lil,krid
(aaaaaaaaaaaaa)
كلمات أغنية عشوائية
- lyrics aterciopelados - pendulo كلمات أغنية
- lyrics aterciopelados - play the game [tributo a queen] كلمات أغنية
- lyrics aterciopelados - uno lo mio y lo tuyo كلمات أغنية
- lyrics aterciopelados - rompecabezas كلمات أغنية
- lyrics aterciopelados - sortilegio كلمات أغنية
- lyrics aterciopelados - transparente كلمات أغنية
- lyrics bacanos los - los momentos de este amor كلمات أغنية
- lyrics bacanos los - envoltura de mujer كلمات أغنية
- lyrics bacanos los - la reina كلمات أغنية
- lyrics bacanos los - a media luz كلمات أغنية