
lil kesh - overflow كلمات أغنية
a le wi le se a le se le wi
all the blessings wey dey come my way
omo it’s d_mn too much (omo it’s plenty gan_gan)
calculator no fit calculate omo na calculus (culus)
and that is how you go from being a bariga boy to being fabulous
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni
ahn ahn ahn
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
a le se le wi ni
ouu ouu ouu
your cup go ovеrflow
you sef go dengo po oo
you can go from a bungalow to buying your mama a house
from kobo kobo to stacking up dollar and pounds
from moluе molue to a g wagon
as you can see now i dey ball pass lebron
so tell me why i no go denge po
na the blessing dey make me nene po
na every day now i dey fresh like today’s bread
if god tell you say e dey for you (e dey there)
o fa mi lowo soke now i’m on top (on top)
o fa mi lowo soke mo de jelo o (jelo o)
mo gbemi soke ga ju gbogbo aiye lo o (aiye lo o)
o fa mi lowo soke now i’m on top (on top)
o fa mi lowo soke mo de jelo o (jelo o)
mo gbemi soke ga ju gbogbo aiye lo o (aiye lo o)
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni
ahn ahn ahn
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
a le se le wi ni
ouu ouu ouu
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
oh i cannot tell it all
all the blessings wey dey come my way
omo it’s d_mn too much (it is d_mn too much)
calculator no fit calculate omo na calculus
and that is how you go from being a bariga boy to being fabulous
ahn ahn ahn
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
a le se le wi ni
ouu ouu ouu
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
كلمات أغنية عشوائية
- pause flow - free style corona كلمات أغنية
- ralph tv - dial tone كلمات أغنية
- ike choppa - nightmare كلمات أغنية
- sickiceman - più bella dei quadri di monet (arte) كلمات أغنية
- billy bond - que sepa volar كلمات أغنية
- lalalar - mecnun'dan beter haldeyim كلمات أغنية
- aztecs - на край земли (to the ends of the earth) كلمات أغنية
- mike sherm - homecoming كلمات أغنية
- wanda sá - vagamente كلمات أغنية
- tire le coyote - poésignorance كلمات أغنية