
lil kesh - life of a star كلمات أغنية
pheelz mr. producer oh oh oh oh oh
yeah!!
if i start to yan you… if i start to yan you how the thing dey go
and if you’re feelin what i’m feeling in ma soul
i live the life of a star
omo ko easy rara
but imma keep on marching and go with the flow
ha! shebi na me wan blow
shebi i want the dough
but the price i pay
omo no be joke, omo no be joke
ha! i remember then when i use to crave the fame
dey happy like pikin wey dem buy new game
only if i knew the price that i have to pay
that the people will forget we are still the same
i may be looking fly
but my pocket dry
but the boys don’t care
you gas give them bar
shebi you be kesh
and you drive a benz
abeg drop something now
make we flex
and sometimes i am backstage
feeling down cos i kinda had a bad day
and i still turn up when i climb stage
it’s the life of a star what will i say
what will i say.
woo igbamii o re body o
but the fans still wanna take a selfie o
most of y’all don’t know what we go through
its the life of a star what will i do
what will i do… if i start to yan you…
if i start to yan you how the thing dey go
and you’re feeling what i’m feeling in ma soul
i live the life of a star
omo ko easy rara
but imma keep on marching and go with the flow
ha! shebi na me wan blow
shebi i want the dough
but the price i pay
omo no be joke
omo no be joke oh oh oh oh oh
mo fe dogun mo fe dogbon
mo fe dolokiki laye
i no know say it takes a lot to be a star
them no tell me
say e no easy o
them go vex you for social network
because you be star you no fit respond
won ti gbagbe pe me self be human being oo
them no tell me, say e no easy o
if i start to tell you how the thing dey go
you go feel what i’m feeling in ma soul
i live the life of a star
omo ko easy rara
imma keep on marching and go with the flow
ha! shebi na me wan blow
shebi i want the dough
but the price i pay
omo no be joke
omo no be joke oh
ha! shebi na me wan blow
shebi i want the dough
but the price i pay
omo no be joke
omo no be joke oh oh oh oh oh oh
if i start to tell you how the thing dey go
you go feel what i’m feeling in ma soul
i live the life of a star
omo ko easy rara
imma keep on marching and go with the flow
كلمات أغنية عشوائية
- quick fiction - metronome كلمات أغنية
- osy - elenna3 كلمات أغنية
- izzy-s - mon canon كلمات أغنية
- world's finest - something amazing - live كلمات أغنية
- dollflesh - regoregitated sacrifice كلمات أغنية
- paul jenson - insalubrious كلمات أغنية
- arian cruz - what do i do? كلمات أغنية
- sancak - zaman nasıl çözer كلمات أغنية
- jhon waraos - truquitos كلمات أغنية
- liltekavlone - think like,act like كلمات أغنية