lil kenny - hello father كلمات الأغنية
hey….hear the big man
listen to the big men
timmy
uh yeah
lily yeah yeah yeah yeah
h_llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h_llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah yeah
lai lai
iya olewa momilara
moti werimi lodo moti shonra
ire wolemi apemora
yeah yeah
so many songs wey i still go drop
some people still dey wonder why i still no flop
ola oluwa nimofin shola
na him dey ginger me wey make thе boy still never stop
so many stress that i’m going through
but i bеlieve say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h_llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h_llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah
i’ve got big dreams
god i wanna take care of my siblings
only you know what i am feeling
bless me so i can achieve this
yeah yeah
some people don’t believe me
even some family members still dey beef me
cos i woke and i told them what i was dreaming
i am gonna be a legend from my city
yeah yeah
yeah yeah yeah
so many stress that i’m going through
but i believe say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h_llo father
me i want this raba
wa damilola titilailai
biko show your power
your power o
h_llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah
dear father
i know you’re listening to me
all my supplications i render unto thee
so help me lord
كلمات أغنية عشوائية
- ruben mandolini - on & on - kevin mckay remix كلمات الأغنية
- liella! - 名前呼びあうように (namae yobi au you ni) كلمات الأغنية
- free chapel music - say so كلمات الأغنية
- زئيـر (zaeer) - fel nehaya كلمات الأغنية
- field guide - slow down كلمات الأغنية
- thiên tú - duyên đọa đày كلمات الأغنية
- lilli furfaro - give me a reason كلمات الأغنية
- džez a hrúza - hiatus كلمات الأغنية
- khem - time for a perc كلمات الأغنية
- morpheus beat(sleep) - idealnyi plan كلمات الأغنية