lil dips - notice كلمات الأغنية
verse 1
transfer another one
when money no dey na wahala one
abeg no go hold me foh neck or
kon stab me foh chest
then you f_ck another one [f_ck another one]
girl e shock me o
cause i really thought you were coming o
shawty is a dynamite [dynamite]
shawty with another guy feel like a python bite
bridge 1
ayy don’t call me your babe
remember the love and the gold that i gave
don’t call me your babe
you want me to pay
i wan give my heart
but you wan throw away [baby o]
chorus
i dеy tell you cause e no еasy
it’s my fault that i loved you baby
many many things i no fi say
i didn’t notice that i was being played
yh,yh dotun on this one
i didn’t really sleep much last night
and my mama wan know if i’m alright [yeah]
pikin wey dey vex wey dey para
ọmọ wá wò ookan ti love e ti so mi da [yeah]
paulina want this paulina want that
and i didn’t notice spending my last cash
and you know my heart is like a piece of glass
bridge 2
don’t you dare call me your babe
se o ti gbagbe all the promises and the
funny things ti mo maa n ba e so
yeah yeah
don’t call me your babe
i buy chocolate
and you know wan appreciate [baby]
chorus
i dey tell you cause e no easy
it’s my fault that i loved you baby
many many things i no fi say [i i i]
i didn’t notice that i was being played[oh nah nah ]
i dey tell you cause e no easy
it’s my fault that i loved you baby
many many things i no fi say [i i i]
shawty with another guy feel like a..
outro
my shawty with another guy
[oh uh yeah]
ooooohhhhhh oh
skidipowpowpow
كلمات أغنية عشوائية
- xharp kut - ms. wifey كلمات الأغنية
- kaynahcee - dfm كلمات الأغنية
- maxxkii - ocean كلمات الأغنية
- teamer10k - apply the pressure كلمات الأغنية
- reptilian god mana - high ping كلمات الأغنية
- dylem - for always كلمات الأغنية
- kiślasty - spadnie kush كلمات الأغنية
- kenny potter - believing for you كلمات الأغنية
- young zod - recognition كلمات الأغنية
- аигел (aigel) - сумерки (twilight) كلمات الأغنية