lifetime records present osezua - koleyewon كلمات الأغنية
òmo kòléyéwón
kòléyéwón
dem say you no school
wetin you fit do
you no useful
you be mumu
everytime dey call the list
you be the last
but now dem hear you speak
dem dey wonder how
cause ma you be the one wey drive dem porch cars
òmo with dem rover
na you be the one families dey run to
to take cover
kòléyéwón
bi èyé sé n gbe èran fo
wòn gbe ómi fo wòn gbe fo
kòléyéwón
bi asiri éko se ngbé ni inu èwé
kòléyéwón
bi ómi sé n wò inu agbòn ooh
kòléyéwón
cause efor dey empty eeh
but efull
dem say you grow
you no marry
you don dey old
you no achieve
as you dey work
you dey pray ooh
every night and day
now eyes don see
say you know the way
cause na you be the one wey dey drive dem porch cars
òmo with dem rover
na you be the one people dey run to
òmo to take cover
kòléyéwón
bi èyé sé n gbe èran fo
wòn gbe ómi fo wòn gbe fo
kòléyéwón
bi asiri éko se ngbé ni inu èwé
kòléyéwón
bi ómi sé n wò inu agbòn ooh
kòléyéwón
cause efor dey empty eeh
but efull
ja bless who ebless
leave the rest
no man can test
asay no one contest
koleyewon
koleyewon ooh
kòléyéwón
bi èyé sé n gbe èran fo
wòn gbe ómi fo wòn gbe fo
kòléyéwón
bi asiri éko se ngbé ni inu èwé
kòléyéwón
bi ómi sé n wò inu agbòn ooh
kòléyéwón
cause efor dey empty eeh
but efull
kòléyéwón
bi èyé sé n gbe èran fo
wòn gbe ómi fo wòn gbe fo
kòléyéwón
bi asiri éko se ngbé ni inu èwé
kòléyéwón
bi ómi sé n wò inu agbòn ooh
kòléyéwón
cause efor dey empty eeh
but efull
كلمات أغنية عشوائية
- david skrrra, lilsempaiii, hvozdetskyii, yanika - весінній вайб (spring vibe) كلمات الأغنية
- herbert grönemeyer - angstfrei (miksu / macloud edit) كلمات الأغنية
- official53crew - light a fire iii كلمات الأغنية
- maruchi - o chem to كلمات الأغنية
- writ - spaniard's havoc كلمات الأغنية
- keylo - блеск глаз (eye glitter) كلمات الأغنية
- haych - lucky but lost in the cosmos كلمات الأغنية
- бэдсон (ex. badson) - уходящее (outgoing) كلمات الأغنية
- kerala dust - untitled (another shade of dwig remix) كلمات الأغنية
- skylar sky - my name is skylar sky كلمات الأغنية