![kalimah.top](https://kalimah.top/extra/logo.png)
lifesize teddy - unbeliever كلمات الأغنية
[intro]
(illuminate)
oh
[verse 1]
i be the girl for the corner
don tey i dey chase, i be forerunner
carry my cross like golgotha
dem pray make i fall down, oluwa cancel them order
dem no dey telli person
i don learn many big lessons
and i did it wanting very certain
showers of bigi blessing
bigi blessing
[chorus]
i no be unbeliever (unbeliever)
from the bottom e start (turn leader)
oga man no be god o (god e bigger)
who sing thе gbedu wey burst the spеaker
badman want make we fall o (unbelievable)
if at all, if all o (them no wan believe am)
say na man wey dey order (god deliver)
i no be unbeliever
unbeliever, ah
[verse 2]
i dey pray, you dey say make i no shine? ([?]) eh
barney wey dey for her grind
been waiting for my turn, very patient on the line
see, no mean say you go fit guy me
na me you wan dey whine ni? (ni)
me? battle tested motherf_cker, why me? (me)
my victory has been written in the fine print
the prophecy will speak until my ashes hit the high sea
and all the ronchos them dem go contact
unbelievers dem, them go convert
when them see like fifty k for the concert
numbers multiply every time i thank the lord, facts
[chorus]
i no be unbeliever (unbeliever)
from the bottom e start (turn leader)
oga man no be god o (god e bigger)
who sing the gbedu wey burst the speaker
badman want make we fall o (unbelievable)
if at all, if all o (them no wan believe am)
say na man wey dey order (god deliver)
i no be unbeliever
unbeliever, ah
كلمات أغنية عشوائية
- dam - carte de visite كلمات الأغنية
- weezer - let's sew our pants together كلمات الأغنية
- fugitivo ah - morto كلمات الأغنية
- the sadies - wasn't born to follow كلمات الأغنية
- locoplaya - mujer o diosa كلمات الأغنية
- mike stud - like that كلمات الأغنية
- slwjmz (sj) - going in for life [1 min] كلمات الأغنية
- sophie zelmani - composing كلمات الأغنية
- drowningman - white people are stupid كلمات الأغنية
- sosna pzs - cztery ściany كلمات الأغنية