
les amazones d'afrique - bobo me (interlude) كلمات أغنية
Loading...
plenty people dey wonder
how i wan come dey live my life
as i kon comot from dem face
dem kon dey vex for where i dey
dem try to find me, but they can’t
dem try to stop me, all in my head
these thugs, these people
these lies, deceivers
this loss of this world
these cries must leave this
oh please tell me that i might fit find
the cure to my insanity
oga mi you fit give me
something wey i fit loving
cause e don wey i dey find
tay solution to di mata
cause e don tay wey i dey find
solution to di mata
these thugs, these people
these lies, deceivers
this loss of this world
these cries must leave the eyes
these thugs, these people
these lies, deceivers
this loss of this world
these cries must leave the eyes
كلمات أغنية عشوائية
- project youngin - yesterday كلمات أغنية
- ajaxz - white nikes كلمات أغنية
- daron malakian and scars on broadway - we won't obey كلمات أغنية
- the rugburns - dick's automotive كلمات أغنية
- reed deming - i'll be ok كلمات أغنية
- empii - kra kra كلمات أغنية
- asl - the floss كلمات أغنية
- nayshaoficial - te puedes ir كلمات أغنية
- floe - level كلمات أغنية
- shmoneyxclipse - murder we wrote كلمات أغنية