
legit nwamba - journey كلمات أغنية
journey (legit nwamba)
(intro)
oh no yeah
legit baby oo
uye uye
(verse 1)
fighting my fears so slowly ooh
whenever am down i feel so lonely ooh
no matter the stress dem wan use p_ss me off
anyhow e dey to jah i belong ooh
taking bigger steps on a low low
everything i do today it’s just for mummy mohh
whether good or bad i must conquer
if you try to dodge it omope you go suffer
(chorus)
for so many many years i’ve been dey jolly ooh
enjoying my life thought i ghat nothing to worry ooh
little did i know say the world go do me corny ooh
hustle on your own so that you go fit to soji ooh
every other day is not for dorimeh
if you read my lips you go see say i no fit shalaye
every day by day i dey hustle for my money eh
shout out to my baby wey no gree leave me for jonny eh
(hook)
beats
(verse 2)
any time i feel depressed
the thing just dey gbaka my head
sometimes e go tamper my brain
but i go hit my chest
for this journey me i must to chaka burn dem
ruminate my deep regrets
my body departing from my soul
the pain e dey pierce me through my bones
agony n’eri m ife na alu
i no go stop till i stand strong
na who dey yarn dem dey pass faults
i no go pause till i show
e go choke
i go shine till i capture my captions
(chorus)
for so many many years i ‘ve been dey jolly ooh
enjoying my life thought i ghat nothing to worry ooh
little did i know say the world go do me corny ooh
hustle on your own so that you go fit to soji ooh
every other day is not for dorimeh
if you read my lips you go see say i no fit shalaye
every day by day i dey hustle for my money eh
shout out to my ex’s wey no gree leave me for jonny eh
(outro)
legit baby oo
كلمات أغنية عشوائية
- jack blanchard misty morgan - miami sidewalks كلمات أغنية
- jack blanchard misty morgan - poor jody كلمات أغنية
- jack blanchard misty morgan - rings of gold كلمات أغنية
- jack blanchard misty morgan - safe harbor كلمات أغنية
- jack blanchard misty morgan - shadows of the leaves كلمات أغنية
- jack blanchard misty morgan - somewhere in virginia in the rain كلمات أغنية
- jack blanchard misty morgan - the cockroach stomp كلمات أغنية
- jack blanchard misty morgan - tennessee bird walk كلمات أغنية
- jack blanchard misty morgan - the one you really love كلمات أغنية
- jack blanchard misty morgan - with pen in hand كلمات أغنية