
lean winnie - dey my dey (dmd) كلمات أغنية
yo maha
huh, let’s go
yeahh
( _ m _ 2_ d _l _ 2 _ d _ e_ 2 _ d_ a _ 2 _ d_ n _ )
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
you don’t need a boy like me
i no fit to vouch for you
you don’t need a boy like me
na why i no fall for you
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
fuck your plan a, not talk of plan b
wetin you get, make no pass to bill
so intelligent, put the spelling b
bring the money, make i sort the bills
you telling me so many stories
so tell me now, which one i go believe?
if i too do na over sabi
if i no do them call mе dundee
i never start them don dеy bill bill
wetin remain make you no tell me?
i dey, (aje )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey (i just dey my dey)
i dey, (my dey )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey
no disturb me if no be money
another day another story
you calling me to ask for money
if i do am you call me honey
if i no do, you call me dundeee
wetin remain make you no tell me
so tell e me, how e go come be?
how e go be? na by baba will
i dey, (aje )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey (i just dey my dey)
i dey, (my dey )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey (i just dey my dey)
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
you don’t need a boy like me
i no fit to vouch for you
you don’t need a boy like me
na why i no fall for you
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
(na why i no lie to you)
( _ m _ 2_ d _l _ 2 _ d _ e_ 2 _ d_ a _ 2 _ d_ n _ )
………..
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
you don’t need a boy like me
i no fit to vouch for you
you don’t need a boy like me
na why i no fall for you
كلمات أغنية عشوائية
- mighty mighty bosstones - a dollar and a dream كلمات أغنية
- mighty mighty bosstones - a jackknife to a swan كلمات أغنية
- mighty mighty bosstones - a man without كلمات أغنية
- mighty mighty bosstones - a sad silence كلمات أغنية
- mighty mighty bosstones - ain't talkin' 'bout love كلمات أغنية
- mighty mighty bosstones - all things considered كلمات أغنية
- mighty mighty bosstones - allow them كلمات أغنية
- mighty mighty bosstones - almost anything goes كلمات أغنية
- mighty mighty bosstones - another drinkin' song كلمات أغنية
- mighty mighty bosstones - at it again كلمات أغنية