lazbizi - love me كلمات الأغنية
jampianit
everybody fine in their own special way
n0body ugly
na money na im make some fine
make some wowo
when your make up wash away sister
better man wey go love you go still dey
shey you go dey there for me
if i go down shey you go dey there for me dance galala shoki make you twerk for me
girl e sure say me and you go get money
love me now or love me later
it don’t matter
as long as am making my paper
one way or the other you go love me
love now or love me later
it don’t matter
as long as am rolling my muller
baby girl nothing do ya
love me baby o o o
erinma dance for me no mind agabagebe dem
na talk dem sabi dem no sabi dance
you know my head get ororo
come make we make this money no dey look face
shebi you like make dem call you cup_cake
back in the days them be hating on my progress my progress
now dem don dey talk of my success story
everywhere dem go
love me now or love me later
it don’t matter
as long as am making my paper
one way or the other you go love me
love me now or love me later
it don’t matter
as long as am rolling my muller
baby girl nothing do ya
everybody fine in their own special way
n0body ugly
na money na im make some fine
make some wowo
when your make up wash away sister
better man wey go love you go still dey
girl you know i gotchu
make dem doubt you know i gotchu baby
with me by your side
cold no go catch you
(lazbizi girl you know)
you know i gotchu o o o
shey you got me e e e
shey you go dey there for me
if i go down shey you go dey there for me
dance galala shoki make you twerk for me
girl e sure say me and you go get money
love me now or love me later
it don’t matter
as long as am making my paper
one way or the other you go love me
love me now or love me later
it don’t matter
as long as am rolling my muller
baby girl nothing do ya (2×)
كلمات أغنية عشوائية
- the kinks - have another drink كلمات الأغنية
- the kite string tangle - challenger كلمات الأغنية
- eruca sativa - agujas كلمات الأغنية
- the kraken - frágil al viento كلمات الأغنية
- sizzla kalonji - in jamaica كلمات الأغنية
- mario kessaridis - paradise كلمات الأغنية
- kyary pamyu pamyu - 最&高 [sai & co] كلمات الأغنية
- tornado rider - before the show was over كلمات الأغنية
- continental - mai mult decât simple armonii كلمات الأغنية
- johnny goth - faith كلمات الأغنية