
layo isaac - black magic كلمات أغنية
open the door to your heart make i enter
i could be the one you call in quanta
hey now hey now rush it up don’t slow down
i like how you dey do me right now
black magic black magic
this your love dey do me mumu
na na na na na na
black magic black magic
be like say you do me juju
if you leave me i fit die
black magic black magic
this your love dey do me mumu
na na na na na na
black magic black magic
be like say you do me juju
if you leave me i fit die
open the door make i sit down close
i sabi all the things wey you want just before you talk
hey now hey now rush it up don’t slow down
and i like how you just dey do me like that
and when you come knocking on the door
i’ll be right there begging for more
i dey beg make you no just leave me like that
and when you come knocking on the door
i’ll be right there begging for more
i dey beg make you no just leave me like that
black magic black magic
this your love dey do me mumu
na na na na na na
black magic black magic
be like say you do me juju
if you leave me i fit die
black magic black magic
this your love dey do me mumu
na na na na na na
black magic black magic
be like say you do me juju
if you leave me i fit die
كلمات أغنية عشوائية
- young social - oh lord كلمات أغنية
- vixx - beautiful killer كلمات أغنية
- brooklyn west - at the door كلمات أغنية
- wise guys - der spargelstecher von vögelsen - live version كلمات أغنية
- the both - you can't help me now كلمات أغنية
- worth dying for - risen from the grave [feat. sean loche] كلمات أغنية
- frank zappa - the air [road tapes, venue #3] كلمات أغنية
- the potbelleez - saved in a bottle - radio edit كلمات أغنية
- herbert grönemeyer - kreuz meinen weg كلمات أغنية
- beny - 19 كلمات أغنية