kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lawd inna works - reminiscing lyrics

Loading...

ayt, yeah
ayt

everyday wi hustling ayt
mind dey pon de money everyday, day
when wi reminiscing, tell dem fi listen
everything just by grace , grace
everyday i dey on my grind, grind
me i dey run my race , race
mi i nor dey trust mankind
nor dey waste my time
me i dey take my place, place

dis a mi season
mi dey pon a mission
no man can stop my shine, shine
mi make my decision
wi got de vision
tell dem seh things tek time, time
inna addition, any condition
to the top wi go climb, climb
jah jah protect mi from every evil becah him show mi de sign, sign
me i dey mek my plans, my plans
so why me dem wan chase, chase
if me i lef my gun, my guns, yuh nuh know none a dem can face, can face
unuh jus ask my fans , my fans
dem go tell yuh seh mi a de best
long time mi tell dem seh wi a guh mek am
dem seh e be like wi dey craze, craze
e nor be now
wey i say i go make am
dem seh me, i nor fit do am
now i do am, now wey i do am
wey i shock dem
now wey i do am
make dem craze oo

e nor be now
wey i say i nor fear
dem dey sabotage
know seh time nor dey
now wey i do am
make dem shake
now wey i do am
suh dem seh man a badman

everyday wi hustling ayt
mind dey pon de money everyday, day
when wi reminiscing, tell dem fi listen
everything just by grace , grace
everyday i dey on my grind, grind
me i dey run my race , race
mi i nor dey trust mankind
nor dey waste my time
me i dey take my place, place
dem know seh blessed man blessed, blessed, blessed, blessed, blessed, blessed
ah wi control de sp_ce, sp_ce, sp_ce
me i dey take my place, place
me i dey take my place, place
me i dey count my, me i dey count my
me i dey count my days, days

e nor be now
wey i say i go make am
dem seh me, i nor fit do am
now i do am, yeee
wey i shock dem
now wey i do am
make dem craze oo

everyday wi hustling ayt
mind dey pon de money everyday, day
when wi reminiscing, tell dem fi listen
everything just by grace , grace
everyday i dey on my grind, grind
me i dey run my race , race
mi i nor dey trust mankind
nor dey waste my time
me i dey take my place, place

everyday wi hustling ayt
mind dey pon de money everyday, day
when wi reminiscing, tell dem fi listen
everything just by grace , grace
everyday i dey on my grind, grind
me i dey run my race , race
mi i nor dey trust mankind
nor dey waste my time
me i dey take my place, place
everyday wi hustling ayt, mind

yeah, hehehehehehe

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...