
lasmid & tml vibez - meet 4 corner كلمات أغنية
lasmid & tml vibez _ meet 4 corner lyrics
oh beautiful girl, you know make me feel so happy
your body make i de go wild, odo eh
skin tight and i know you no know how much you mean to me yeah
your body make i de go mad oh
bebe you for meet me for corner kɛkɛ
i know
you know that you for meet me for side
oh bebe ah
bebe you for meet me for corner kɛkɛ
i know
you know that you for meet me for side
bebe you for meet me for corner kɛkɛ
i know
you know that you for meet me for side
oh bebe ah
bebe you for meet me for corner kɛkɛ
i know
you know that you for meet me for side
uhh uhh
pretty pretty
you do me freaky freaky
mi o ma loju meji
oooo ooo my baby
shey make i lap your side
boti e je last supper, shogbo
so mo pe star boy lawa
won da duro
ma lo ja
oh baby shine your eye, shine your
me no fit shine your light
ashabi sha dollar
oga duro
malo ja
malo ja
malo ja
malo ja rara
bebe you for meet me for corner kɛkɛ
i know
you know that you for meet me for side
oh bebe ah
bebe you for meet me for corner kɛkɛ
i know
you know that you for meet me for side
bebe you for meet me for corner kɛkɛ
i know
you know that you for meet me for side
oh bebe ah
bebe you for meet me for corner kɛkɛ
i know
you know that you for meet me for side
كلمات أغنية عشوائية
- xiortras - aveces me pregunto / tal vez viene alguien más كلمات أغنية
- myrus (phl) - paano ipadarama كلمات أغنية
- sexxkidd & ilyydavid - m-am intorsex كلمات أغنية
- башен (bashen) - about you 2.0 كلمات أغنية
- nrolg - les ruk كلمات أغنية
- elfensjón - 深淵を詠む者 (shin'en wo yomu mono) (kanji) كلمات أغنية
- harmoe - トゥインクル・デイズ (twinkle days) كلمات أغنية
- fxrgxwe - i'm forgetting كلمات أغنية
- the irish brigade - joe mcmanus كلمات أغنية
- maddie jay - name your price كلمات أغنية