
larry gaaga & wizard chan - fountain كلمات أغنية
ayo
ayo maff
it′s chan for life
larry gaga
what is life, oh what be life
what is life if you lose it before your time
what is time it’s more than a clock that moves with plans
what is time without existence of our prime
tombo piki seriki bo piki bo so ye
as you come to this life everything na problem
as a mother gives birth to the child that cries
na so the day you go meet god sef na owu eh
man go cry oh (ahhhh)
woman cry oh (ahhhh)
pikin cry oh (ahhhh)
je
water fall my eyes je i owu eh
teme
ahhhh
ahhh
ahhhhh
fountain for my eyes ani owume
larry gaga
i was on my own when popsy die o
mumsy cry o
see i wan kpai oo
ireti pipe o ma n bo kan je ni
mo so fun awon ore mi
ire a ba wa ka la ni
oya se mi bo se fe aje wo le mi kin le jade
oh oh seria mummy oh oh siria my mother ha ha
mo sunkun lo jo ogun le kin to ba re pa de
oniyoungi saanu mi
awon egbe mi n rale eh
ahhhhh
woman cry oh (ahhhh)
pikin cry oh (ahhhh)
je
water fall my eyes je i owu eh
man dey cry oh (ahhhh)
woman cry oh (ahhhh)
pikin cry oh (ahhhh)
fountain for my eyes ani owume
larry gaga
what is life oh what be life
what is life if you lose it before your time
what is time it′s more than a clock that moves with plans
what is time without existence of our prime
tombo piki seriki bo piki bo so ye
as you come to this life everything na problem
as a mother gives birth to the child that cries
na so the day you go meet god sef na owu eh
gaga music
كلمات أغنية عشوائية
- divide music - flight كلمات أغنية
- ong elli$on - froze. كلمات أغنية
- lil l.a. marz - e.t. كلمات أغنية
- saké - froidement كلمات أغنية
- luis fonsi, omoi & r3 music box - teopacito كلمات أغنية
- thornbridge - theatrical masterpiece كلمات أغنية
- tv torrance - intro [i wish i was swimming but im writing this instead] كلمات أغنية
- onething live & jaye thomas - draw near (live) كلمات أغنية
- - buck-tick - 薔薇色十字団 - rosen kreuzer كلمات أغنية
- kwaku - peace of mind كلمات أغنية