
kzito, brown joel - pose for my camera كلمات أغنية
[pre_chorus:]
pose for my camera, ngozi
no dey take me dey wash like decory
posh panamera, nkwobi, any man wey go try am dem go see
another world, ah aaaaaaaaah
kzito
mmmmmmmmm
[verse 1: kzito]
i dey survive and i dey try for myself
e no meannie say man no fit askie for help
no mean say make you dey chawooze me now, no forget say man no be jehovah
am still around, dey stand, many men still dey jealousy
no forget say man no be jehovah, people dey turn the world around over
[pre _chorus:]
pose for my camera, ngozi
no dey take me dey wash like decory
posh panamera, nkwobi, any man wey go try am dem go see
[chorus: brown joel]
pose for my camera, ngozi
no dey take me dey wash like decory
posh panamera, nkwobi, any man wey go try am
i go quarter marara ah and i go chop am front and back (front and back)
people call on me, girl i’ll be up and down (up and down)
enitó bàbè mo ma si kongàn (si kongàn)
hmmm hmmmm
i go quarter marara ah and i go chop am front and back (front and back)
people call on me, girl i’ll be up and down (up and down)
enitó bàbè mo ma si kongàn (si kongàn)
hmmm hmmm
i’ll hold you down, i got you for life, for ever and now
ye ye ye
i’ll hold you down, i got you for life, for ever and now
[verse 2: kzito]
omo if you ginger me, i go ginger you
scratch my back as i scratch for you
and i got only one life but i go spend for you, my kele
kos anything wey be mine ooo, i dey protect with my life oo
kos e don tey wey sorrows and tears and blood be the regular thing in my home
shey dey no fit know say them no quench man oo
them ma wonder whether them ma fit replace man oo
but ya know me, style are numerous
nothing equivalent, due to the way a bad man grow
[chorus: brown joel]
pose for my camera, ngozi
no dey take me dey wash like decory
posh panamera, nkwobi, any man wey go try am
i go quarter marara ah and i go chop am front and back (front and back)
people call on me, girl i’ll be up and down (up and down)
enitó bàbè mo ma si kongàn (si kongàn)
hmm, hmm
i go quarter marara ah and i go chop am front and back (front and back)
people call on me, girl i’ll be up and down (up and down)
enitó babè mo ma si kongàn (si kongàn)
hmm hmmm
i’ll hold you down, i got you for life, for ever and now
ye ye ye
i’ll hold you down, i got you for life, for ever and now
[pre_chorus:]
pose for my camera, ngozi
no dey take me dey wash like decory
posh panamera, nkwobi, anyman wey go try am dem go see
pose for my camera, ngozi
no dey take me dey wash like decory
posh panamera, nkwobi, anyman wey go try am dem go see
كلمات أغنية عشوائية
- jimmy scott - the crying game كلمات أغنية
- ateez - one day at a time كلمات أغنية
- 3-11 porter - where's love never been كلمات أغنية
- oxamado - poder contra poder كلمات أغنية
- bobby vee - do you wanna dance? كلمات أغنية
- rk (swz) - chilling outro كلمات أغنية
- chen linong - 我夢見你 (this is how i feel you) كلمات أغنية
- pole. - camerino كلمات أغنية
- the jacksons - lovely one (live) كلمات أغنية
- joy denalane - top of my love كلمات أغنية