kylrenzo - save my soul كلمات أغنية
kylrenzo _ save my soul
swiss
me wan dey my lane make n0body come my way
wherever we dey i know we gats find a way
whatever trouble it is i pray me no go insane
for money money way see my tracks is off the rail
namaste na when trouble dey loss
i dey on the bar order pinocchio
pull on a benz and a black dior
till i realise na dream all in all
the temperature high and i’m mustering talk
hover the boss and i turn on default
than to loose out my life i fit quit all thе run
but if money no talk i dey loose all thе talk
pray oh lord save my soul save my soul
because when life is sure i still gat make it all
wetin sub no fit danger my soul
and even if i fall i still go dey for top
where the money dey na where n_gga wanna dey
a word i say to ye never let the money reign
than to loose my head i go dey like poorly men
no matter what it is make we n_gga no dey haste
promise my mama i no fit to loss
buh the things i dey see e gat plenty a cost
and the street wey i dey see them n_ggas dey rush
and then nothing dey stop them them all dey crash
i woke up one morning sing me a song
na the talent i get since i see me the sun
but as em all know see i never do ball
than to loose out my life i fit live it a poor
namaste na when trouble dey loss
i dey on the bar order pinocchio
pull on a benz and a black dior
till i realise na dream all in all
the temperature high and i’m mustering talk
hover the boss and i turn on default
than to loose out my life i fit quit all the run
but if money no talk i dey loose all the talk
pray oh lord save my soul save my soul
because when life is sure i still gat make it all
wetin sub no fit danger my soul
and even if i fall i still go dey for top
كلمات أغنية عشوائية
- sik sik sicks - hot topic girl كلمات أغنية
- smack - project pat كلمات أغنية
- danny vera - sick of it all كلمات أغنية
- shing02 - temple of dreams كلمات أغنية
- jeremiah barnes - smokin' my weed كلمات أغنية
- rx4d - разгоняю я e5 (ft. xeon) كلمات أغنية
- c the third - one take كلمات أغنية
- vasco brondi - qui (live estate 2020) كلمات أغنية
- geoffreyy - ride2die - demo كلمات أغنية
- classics of love - light rail كلمات أغنية