
kwesi mafia - for you كلمات أغنية
(intro)
girl you make i loko
girl you sabi shoto
anytime i see you
girl i really don’t know
mmm mmm mmm
(verse )
you’re a real diamond
that came out with no pressure
chaley she is a 10 even with no make up
feel you from afar me no need no sensor
call on me i go pull up in a beamer
gimme that baka make i satisfy you
anything that you need tell me i go buy two
you go be my bonny,i go be clyde
spend the night,quarantine for my side
(hook)
girl you make i loko
girl you sabi shoto
anywhere you dey me i wanna go to
anytime i see you girl i really dunno
you dey too cost your for put me on a promo
girl you make i loko
girl you sabi shoto
anywhere you dey me i wanna dey to
anytime i see you girl i really dunno
you dey too cost your for put me on a promo
(verse 2)
shodi wo y3 gy3 gy3 gy3
obia nte s3 me se s) me hw3
i know i can really work it,earn it
you know sey mi worth it
fa ma me m3n twe wo nan asi
call me now,call me now
the night is still young baby
call me now i go come for you
the night is still young
(hook)
girl you make i loko
girl you sabi shoto
anywhere you dey me i wanna go to
anytime i see you girl i really dunno
you dey too cost your for put me on a promo
girl you make i loko
girl you sabi shoto
anywhere you dey me i wanna dey to
anytime i see you girl i really dunno
you dey too cost your for put me on a promo
(bridge)
all i see is paradise
anytime i look in your eyes
i go buy your wanting baby
just forget about the price
all i see is paradise
anytime i look in your eyes
i go buy your wanting baby
just forget about the price
(outro)
girl you make i loko
girl you sabi shoto
كلمات أغنية عشوائية
- kudai - aquí estaré كلمات أغنية
- petru guelfucci - zitelluccia di rumenia كلمات أغنية
- tread lightly - northbound كلمات أغنية
- summer camp - probably right كلمات أغنية
- yeharth. - mais um dia se vai... (fogo no ipiranga) كلمات أغنية
- lucas (fi) - guccin geet كلمات أغنية
- postboi - first to the top كلمات أغنية
- therapy? (band) - ten year plan كلمات أغنية
- a*teens - can't help falling in love كلمات أغنية
- professor green - count on you كلمات أغنية