
kvng kruz - grind كلمات أغنية
ohema talk say i wowo o
i dey handsome but i no get money o
say body no be fine bobo oh
na money na him be fine bobo o
finish a henny for this afternoon
wey make me just want to dey reason oh
monday to sunday, i dey work o
ohema i don try for your matter o
brother man why e be say
if love don f_ck man up, running again
dem go tell you make you face your grind oh grind
dem forget love dey part of man’s grind yeah yeah
brother man why e be say
if love don f_ck man up, running again
dem go tell you
make you face your grind oh grind
dеm forget
love dey part of man’s grind yеah yeah
now na money na money me i dey find
this love thing no necessary
na money na money me i dey find
this love thing no necessary
na the money the money me i dey find
this love thing no necessary
omo na the money the money me i dey find
this love thing no necessary
ohema me i no go let you see me finish
coz if i let you see me finish
disrespecting go dey till infinity
you tell me say this life na vanity
so all the feelings wey you get for me don go
na your frequency dey match my vibration
i no go lie
na the stupid reason why i still need your attention
i never play your cassette o
you con dey tell me say you say you won go
brother man why e be say
if love don f_ck man up, running again
dem go tell you make you face your grind oh grind
dem forget love dey part of man’s grind yeah yeah
brother man why e be say
if love don f_ck man up, running again
dem go tell you
make you face your grind oh grind
dem forget
love dey part of man’s grind yeah yeah
now na money na money me i dey find
this love thing no necessary
na money na money me i dey find
this love thing no necessary
na the money the money me i dey find
this love thing no necessary
omo na the money the money me i dey find
this love thing no necessary
brother man why e be say
if love don f_ck man up, running again
dem go tell you
make you face your grind oh grind
dem forget
love dey part of man’s grind yeah yeah
brother man why e be say
كلمات أغنية عشوائية
- the living end - jimmy كلمات أغنية
- natasha mosley - take me كلمات أغنية
- erin bloomer - she'll be gone كلمات أغنية
- sam phillips (singer) - strength of my life كلمات أغنية
- custard - nice bird كلمات أغنية
- rita ora - could it be كلمات أغنية
- mina - azzurro كلمات أغنية
- gxlden - fala com o trem كلمات أغنية
- pridesys it ltd - garments erp software in bangladesh | pridesys it ltd كلمات أغنية
- ysl lucky - they hatin' كلمات أغنية