
kurri - highly spiritual كلمات أغنية
bad man k!lla
see i give them bad men fever
kurri
i shot it down for my men dem
hok na my men dem
e don tey wey we dey, we dey hustle
yeah yeah
way we dey run things
yeah yeah yeah yeah yeah
je juo ese na faulks road
je juo ese na ihiagwa
god bless my day 1s
all my friends wey dey stand by me
yeah yeah! han!
steady holding it down 24/7 for me
yeah yeah
blacka blacka
abobi wait
why you come de show your face again?
why you come de show yourself again?
me i no get time to debate
abobi check and balance wait
highly spiritual
abobi check and balance
me i try to maintain o
make i no dey complain o
okwa mmadu ka ana eze e
okwa mmadu ka ana aria
one time wey i dey my cousin house for lasgidi
wey i been de hustle
one thing lead to another tussle
yeah yeah yeah yeah
everything happen for a reason
see my cousin even say make i gbawa door, make i gbawa door
say make i gbawa door
but i thank god say, god no be man at-all
abobi wait
why you come de show your face again?
why you come de show yourself again?
me i no get time to debate
abobi check and balance wait
highly spiritual
abobi check and balance
balance balance
abobi wait
why you come dey show yourself again
abobi check and balance wait
slow down
why you come dey show yourself again
كلمات أغنية عشوائية
- n$b - o.g كلمات أغنية
- gustavo aquino - morty كلمات أغنية
- nils lofgren - the hill كلمات أغنية
- callum! (producer/vocalist) - panic attack! كلمات أغنية
- stbrn sal - spark me كلمات أغنية
- mariah carey - more than just friends (remix) كلمات أغنية
- bknott - new drip كلمات أغنية
- the click five - don't let me go كلمات أغنية
- legacy ldm - solo كلمات أغنية
- pocketbooks - harbour lights كلمات أغنية