kumba & blazon - achukuleke bom bom كلمات أغنية
(intro)
achukuleke chukuleke bom bom
omo make me girl dan dan
….. dan dan dan dan
yee eee yeee eee
(pre_ chorus)
achukuleke chukulele bom bom
this your backa wey dey gbon gbon
omoge you make me jogor
i like am i want to chop all, wa je ka soro
body draw me like ogbono
but if you go dey do like bolo, mo ma dapa de le o
(chorus)
erima wey no whine well, dapa
erima wey no sabi, dapa
erima wey no whine well, dapa
erima wey no sabi, dapa
squeeze your face and dapa
dance like sydney gala gala
erima wey no whine well, dapa
erima wey no sabi, dapa
ah, ay ay ay
just want to jaiye jaiye
i dey here with some n_ggaa ayy
i dey there with anita ayyy
ah, ay ay ay
man don come with a new vibe, ay
i don come with a new style, ay
(verse)
styling styling styling
white st__ze bad boy shining
they don’t wanna see me shining
they don’t wanna see me smiling
ay, cos i know say he sure for me
body dey for me, i like what is meant for me
big money and new logic
(pre_chorus)
achukuleke chukuleke bom bom
this your backa wey dey gbon gbon
omoge you make me soco
i like am, i want to chop up, wa je ka soro
body draw me like ogbono
but if you go dey do like bolo, mo ma dapa de le o
(chorus)
erima wey no whine well, dapa
erima wey no sabi, dapa
erima wey no whine well, dapa
erima wey no sabi, dapa
squize your face and dapa
dance like sydney gala gala
erima wey no whine well, dapa
erima wey no sabi, dapa
ah, ay ay ay
just want to jaiye jaiye
i dey here with some n_ggaa ayy
i dey there with anita ayyy
ah, ay ay ay
man don come with a new vibe, ay
i don come with a new style, ahh
(outro)
ah, ay ay ay just want to jaiye jaiye ay
i dey here with some n_ggaa ayy
i dey there with anita ayyy
ah, ay ay ay
man don come with a new vibe, ay
i don come with a new style ahh
ah, ay ay ay just want to jaiye jaiye, ay
i dey here with some n_ggaa, ayy
i dey there with anita ayyy
ay ay ay
man don come with a new vibe ay
i don come with a new style ahh
كلمات أغنية عشوائية
- lene lovich - you can't kill me كلمات أغنية
- joshi mizu - brudi كلمات أغنية
- girlhefunnyaf - confused? كلمات أغنية
- khuli chana - mnatebawen كلمات أغنية
- lewis is dead - hangman كلمات أغنية
- teddybdup - час-пик كلمات أغنية
- deadlock - sunrise (demon's set) كلمات أغنية
- regdar and the fighters - bran muffin grumpy nothings كلمات أغنية
- schokk & elias fogg - каждый день (every day) كلمات أغنية
- lilwaterbed - backwood shawty كلمات أغنية