
krizbeatz - ogede كلمات أغنية
the way i feel about u
nothing wey compel to u
nwa mmaramma chie m obi oo
bia nso ka e suo onu oo
see anything u say i do
e na atokarim item 2
u go put me for gbaharia
i no fit wait for u to ring my tanana
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo
see u dont have to worry ooo
i go pull up early in the morning oo
okechukwu ansa i am calling u oo
maka chukwu only u dey turn me on
put a smile on my face when everyoda person na awa m isi oo
i go dey by ur side
no go leave u mgbe umu uwa na esu gi imi oo
nwa
na only u go be my nurse
me my onyokometer burst
see as d security tight
me peelum ka if kpotuba tonight
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo o o
udala nwa nnu
my mmanu anwu
e bu godi apu na anwu
mubagodi amu
e melu ka obi kamu
mana m chokwa gi
o ga eme ka aju paa mu
i don dey reason
ije love gwa mee ka o mee for uoo
ife ga eme echi ya mekwa today oo
as long as u go dey my side
jidem oo
d way
d way
the way i feel about u
nothing wey compel to u
nwa mmaramma chie m obi oo
bia nso ka e suo onu oo
see anything u say i do
e na atokarim item 2
u go put me for gbaharia
i no fit wait for u to ring my tanana
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo
eh eh
eh eh eh
كلمات أغنية عشوائية
- sergio perez - mentiras كلمات أغنية
- don l feat. lay - chapei كلمات أغنية
- neg'marrons - la vie كلمات أغنية
- the prodigy - action radar كلمات أغنية
- alicia keys - the gospel كلمات أغنية
- chacky yen ( chandrasen yadav ) - standing at the edge of the world كلمات أغنية
- jayel - snap كلمات أغنية
- it was romance - philadelphia كلمات أغنية
- aldo garcía - vengo a despertarte كلمات أغنية
- will haynes - cosmic tingles كلمات أغنية