
krexx nv - recycle bin freestyle كلمات أغنية
[intro]
i know that feeling when
you don try your best
wetin pain pass be say
all your guys don tear
you don dey reason for long who you offend
na small small you don dey withdraw from them
them dey notice you
and you don dey change
but the truth be say
you no fit connect
[verse 1]
the energy different when you no get bread
them fit dey assume say you dey jealous dem
but no blame dem because na your face dey tell
if to say you get
like the rest of them
e for level when all man balance well
but the truth be say
things full your head
before you judge try take a different view
try put your leg for your least n_gga shoes
no be jealousy
na insecurity
check well, you get the tendency
i no dey try say jealousy no dey
if you ponder on am
e go turn to hate
if you let am push you, you no go ever make
you no go ever make move
[hook]
instead how far make you try relate
ask questions keep yourself up to date
if you detach the tendency be say
the tendency
aaah! omo
i go still talk am anyhow sha
if you detach the tendency be say
you go surely lose
no cap i no dey far from the truth
you know say na the truth i dey yarn and you know the truth
when you lose you attract fellow losers too
that one na fact
[verse 2]
who except them go fit understand you?
because dem don pass through am
so try make amends
try link up with your men
try before e dey too late
try realize your mistakes
[bridge]
before you
before you
before you go back to square one
before you
before you
before you go back to square one
[verse 3]
i know that feeling so i understand
i know that feeling when you get bar
i know that feeling because e no too far
i know that feeling when your guy dey pay and you stand because nothing dey
i know that feeling, my brother, shame dey there
[outro]
aaah
na freestyle thing but i just gats spit my mind as e be—unfiltered
no lies, my gee
use your brain, use your head
you go scale through, na just a matter of time
so believe in jah ’cause he gat the key
ah na him get the key
believe in jah ’cause he got the key
ah na him get the key
كلمات أغنية عشوائية
- vinny guido - over the hill كلمات أغنية
- videosex - stakleno nebo كلمات أغنية
- jiggz & rami - 2 määg كلمات أغنية
- vanessa mai - stille nacht, heilige nacht كلمات أغنية
- helabroke - heart of ice [ 凍った心] كلمات أغنية
- the iveys (us) - in the dark كلمات أغنية
- silly fools - long distance كلمات أغنية
- leniv skye - the closing كلمات أغنية
- john rauce - hermione كلمات أغنية
- lostnot - torneira كلمات أغنية