
korra obidi - onyema كلمات أغنية
let me take you to the village real quick
oz! korra
no go leave when you i say call police
for your love o i go fight chinese o
i love you and i don commit
ahhh call police
no go leave when you i say call police
for your love o i go fight chinese o
i love you and i don commit
ahhh call police
onyema why you dey do me so
onyema why you dey do me so
e say erimma whine am go down low
me i go whine am go down low
so so girls o wey full your domot
them dey rush you like say na jollof
ifeoma, shukura, amina
make una leave my onyema
so ka li ka beans your love e dey so ka li ka moi moi
e dey make my heart dey beat your love e e dey so ka li ka moi moi
so ka li ka beans your love e dey so ka li ka moi moi
e dey make my heart dey beat your love e e dey so ka li ka moi moi
no go leave you when i say call police
for your love o i go fight chinese o
i love you o and i don commit
ahhh call police
no go leave you when i say call police
for your love o i go fight chinese o
i love you o and i don commit
ahhh call police
onyema why you dey do me so
onyema why you dey do me so
e say erimma whine am go down low
me i go whine am go down low
fine boy (onyema)
sweet boy (onyema)
you dey make me craze (onyema)
go gaga craze (onyema)
fine boy (onyema)
s_xy boy (onyema)
you dey make me craze (onyema)
go gaga craze (onyema)
i dey craze for your matter (onyema)
i don finish my data (onyema)
shey make i send you my aza (onyema)
i want to buy low waist (onyema)
i want wear low waist (onyema)
i want to whine my waist (onyema)
i no wan look uche face (onyema)
make i whine my waist ahh
كلمات أغنية عشوائية
- six feet under - dead and buried (living life in the grave) كلمات أغنية
- skids - the saints are coming كلمات أغنية
- skeeter davis - above and beyond كلمات أغنية
- six feet under - destroyer كلمات أغنية
- skeeter davis - don't let it happen to us كلمات أغنية
- six feet under - have a drink on me كلمات أغنية
- skids - of one skin كلمات أغنية
- skeeter davis - ladder of success كلمات أغنية
- six feet under - ten deadly plagues كلمات أغنية
- skids - will ye go lassie go كلمات أغنية