korede bello - i love naija كلمات الأغنية
(ooh)
i understand say naija is hot
but the fact is na we do am like that(do am like that)
some people talk say naija no good
but they continue to complain and look
we get to fight (we get to fight)
and we will rise (and we will rise)
we go survive (we go survive)
and it will be alright (it will be alright)
cause if we fight (if we fight)
we will rise (we will rise)
we go survive (we go survive)
i love naija
i love my country,i love naija
i no go run see,i no go cha
i love my country,i love naija
i no go run,cause i beliеve it will be bettеr
we no go dey suffer,so no run my brother
nigeria go better
now common my sister,naija will be sweeter
we can make it together
cause now and forever,naija is my
(home,home,home,home,home,home,home)
naija is my home
is nigeria djaka djaka and everybody dey cha
tell me na who go make am better (i don’t know)
dem say yama yama n0body once stay in rural
except for me i shade your rawa
we get to fight (we get to fight)
and we will rise (we will rise)
we go survive (we go survive)
it will be alright (will be alright)
cause if we fight (if we fight)
we will rise (we will rise)
we go survive(we go survive)
i love naija..(i love nigeria)
i love my country,i love naija
i no go run see,i no go cha
i love my country,i love naija
i no go run,cause i believe it will be better
we no go dey suffer,so no run my brother
nigeria go better,now common my sister
naija will be sweeter,we can make it together
cause now and forever,naija is my
(home,home,home,home,home)
we can make it together,my sister no run
nigeria will be greater,my brother no run
we can make it together,my sister no run
nigeria will be sweater (oooh)
i love my country,i love naija (ooh)
i no go run see,i no go cha (ooh)
i love my country,i love naija (ooh)
i no go run,cause i believe it will be better
we no go dey suffer,so no run my brother
nigeria go better,now common my sister
naija will be sweater
we can make it together,cause now and fore ver,naija is my ( home,home,home)
naija is still the best anyway
…
double dice production
…
كلمات أغنية عشوائية
- leuzemia - un lugar كلمات الأغنية
- letters to cleo - how (buffy the vampire slayer) كلمات الأغنية
- letters to cleo - i wanna be a supermodel كلمات الأغنية
- letters to cleo - josie and the pussycats كلمات الأغنية
- guitar gangsters - nothing to shout about كلمات الأغنية
- guitar gangsters - long division كلمات الأغنية
- letters to cleo - man on the side كلمات الأغنية
- letters to cleo - saint peter كلمات الأغنية
- letters to cleo - sunshine on my window كلمات الأغنية
- jesus and mary chain - catch a fire (28/mar/1992) كلمات الأغنية