
kokopee - 3toto كلمات أغنية
[intro]
it’s ko, it’s koko
allow
ay ay ay
ay ay ay ay ay
ay ay ay
ay ay ay ay ay
[pre_chorus]
where dem dey?
when i dey fight again?
evidence don dey
dem wan come show me fake love again (‘gain ‘gain ‘gain)
where dem dey?
when i dey fight again? (ahn_ahn_ahn)
evidence don dey
dem wan come show me fake love again (fake love again)
[chorus]
woto woto woto woto
giddem woto woto woto woto
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
woto woto woto woto (woto woto o)
giddem woto woto woto woto (woto (woto)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
[verse 1]
dem wan die for my matter (matter o)
dem wan to run my race
i nor dey look their face
no time for thеir dirty disgrace (hmm_uhmm_hmm)
dem wan die for my mattеr (matter)
dem wan to run my race (run my race)
i nor dey look their face
no time for their dirty disgrace (dirty disgrace)
[refrain]
thunder fire una tonight
e say thunder fire una tonight
make i put asunder una tonight, tonight
yea yea yea yea
thunder fire una tonight
i say thunder fire una tonight
make i put asunder una tonight, tonight
yea yea yea yea
[chorus]
woto woto woto woto (woto woto o)
giddem woto woto woto woto (woto woto)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
woto woto woto woto (matter o)
giddem woto woto woto woto (hundred ___)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto (hmm_uhmm_hmm)
[outro]
where dem dey?
ask dem “where dem dey?”
evidence dem dey
brother man face no dey
where dem dey?
when i been dey talk again
all them night and dey
hustle every daily, every night and day
yea_eh_eh_eh
[guitar break]
allow
كلمات أغنية عشوائية
- etta james - he's funny that way كلمات أغنية
- laurie anderson - false documents كلمات أغنية
- rascals - silly girl كلمات أغنية
- boston - still in love كلمات أغنية
- aztec camera - pianos & clocks كلمات أغنية
- jed madela - i need you back كلمات أغنية
- joe cocker - watching the river flow كلمات أغنية
- busy signal - hottest hothead كلمات أغنية
- john prine - milwaukee here i come كلمات أغنية
- boston - turn it off كلمات أغنية