
kokoma - demigod كلمات أغنية
oh teresa
put your hands on my body
and take me to calvary
i know say my sin e fit plenty
and e fit no bother me
e dey burst e head oh
i no go fit wait experiment oh
put it down on me oh
your mummy e no go know
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
ikеbe oh
ikebe oh
problеm wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
asap say asampetepete
you’re body brekete
i know say e no go dey kpekelemesi
so e no fit to bother me
i stand attention
na the only thing
she been wun do dirty
my teresa wey body
e too s_xy
come to my yard
all the boys dem’ma ready
my shima whine
all the men demma crazy
dem no contain it
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
كلمات أغنية عشوائية
- philip bailey - where can i go? كلمات أغنية
- t-flow - krahana كلمات أغنية
- shadowquest - i want out كلمات أغنية
- realrose - the quarantine tapes كلمات أغنية
- phantom tex - restart (prod. phantomtex) كلمات أغنية
- chucho rivas - quería darle flores كلمات أغنية
- nic cester - not fooling anyone كلمات أغنية
- illicit - trend setter (blurry) [prod. next lane] كلمات أغنية
- cast of zoey’s extraordinary playlist - here i go again كلمات أغنية
- james dangerous - kush كلمات أغنية