kojo blak - abena كلمات الأغنية
[intro]
[?]
[verse 1]
abeni
i give you my body and heart
but don’t take my soul away
abena
i give you my body and heart
but don’t take my soul away
[pre_chorus]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife
[chorus]
abena fix it kehami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
see the way you whine, mami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
[verse 2]
search every junction
i cross a thousand miles
walk from tema to umuahia
darling, no tear my flesh apart
and e get thousand ways to dey k!ll a cat
emotions you dey take play jazz
things you dey do wey dey wound my heart
[pre_chorus]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife
[chorus]
abena fix it kehami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
see the way you whine, mami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
[outro]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife
كلمات أغنية عشوائية
- jim jones - dipset x-mas time كلمات الأغنية
- chingy - representin' كلمات الأغنية
- kidz bop kids - irreplaceable كلمات الأغنية
- eraserheads - ha ha ha كلمات الأغنية
- nas - where are they now? [clean] كلمات الأغنية
- hash one - batang musmos كلمات الأغنية
- loonie - the bobo song كلمات الأغنية
- kidz bop kids - my love كلمات الأغنية
- kizurt - i get em كلمات الأغنية
- take 6 - time after time (the savior is waiting) كلمات الأغنية