
koji kali - fantasy كلمات أغنية
i fit be your superman
i fit make you understand
omoge, you too gbaski, omo yapa yaski, you soji
you’re my fantasy o
i wanna make you my number 1
no other one can ever make me feel like you’ve done
i’ll take a bullet for you, i’ll be strong like a don
you stole my heart baby,now my body is on the run
don’t listen to them haters when dem come with dem stories
i’ll be in your heart, keep it warm, no more worries
i will make it rain when you need me, i’ll do it
so you can count on me i’ll be there, no ghosting
i no go dey use you dey play
i no go dey vex you everyday
go be by your side all the way
no need to dey fear, omoge
awon gan ti mere, a ti le won lere
won fe pan yan mi kere
but won ri pe mi o kęrę
ifę wa dun gan, a dę şęşę bęrę
ko sęni to le yawa, a dę şęşę bęrę, bęrę
so baby no dey hesitate
this love dem no fit underate
our loving dem no fit relate
don’t mind dem, je a sanawole
shay you go be my woman?
i go be your lover
omoge mo le ever salo o
shay you go be my woman?
i go be your lover
baby girl no comot
shay you go be my woman?
i go be your lover
omoge mo le ever salo o
shay you go be my woman?
i go be your lover
baby girl no comot
emi o le lo
fę wa dun gan, a dę şęşę bęrę
ko sęni to le yawa, a dę şęşę bęrę, bęrę
so baby no dey hesitate
this feeling de catch me today
our loving dem no fit relate
don’t mind dem, je a sanawole
wole, wole, wole, wole
i wanna make you my number 1
no other one can ever make me feel like you’ve done
i’ll take a bullet for you, i’ll be strong like a don
you stole my heart baby, now my body is on the run
shay you go be my woman?
i go be your lover
omoge mo le ever salo o
shay you go be my woman?
i go be your lover
baby girl no comot
shay you go be my woman?
i go be your lover
omoge mo le ever salo o
shay you go be my woman?
i go be your lover
baby girl no comot
emi o le lo
ifę wa dun gan o
كلمات أغنية عشوائية
- patty griffin - you don't have me كلمات أغنية
- lola ponce - ave maria pagana كلمات أغنية
- sergio endrigo - quando tu suonavi chopin كلمات أغنية
- panzerchrist - lies كلمات أغنية
- edoardo bennato - io per te margherita كلمات أغنية
- le mani - come nelle favole كلمات أغنية
- francesco renga - lo specchio كلمات أغنية
- francesco renga - mr rockstar كلمات أغنية
- vasco rossi - guarda dove vai (inedito) كلمات أغنية
- francesco renga - alba كلمات أغنية