
kizzy jazzy - which kind life كلمات أغنية
[verse 1]
everyday the matter just dey play
i say make i jeje go dey hustle
i don’t even know what i do
see the police see the police
don carry me go station
dem don go chop my money eh
the other call me monkey
so many things wey eye e don see eeh!
i no believe, cheii
[chorus]
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this onе
i say na which kind life be this one (say)
bе this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
i say i say na which kind life be this one
[verse 2]
bend down pause
naughty naughty at tha night
y’all mistaken all ya night
falling backwards in time
a white man at the drive
taking powers to the minds
if you know
you know we are back ooo!
pulling up the energy to punch
the eyes gat that right
me no, me no want no noise
mr mr man, make you come back up my voice
i wan to deploy yeah
[chourus]
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
i say na which kind life be this one (say)
be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
i say i say na which kind life be the one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one(chei)
be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
i say i say na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
[end]
كلمات أغنية عشوائية
- kapo archive - couldn't correspond كلمات أغنية
- drgnfrthppy:) - mascara كلمات أغنية
- benji cossa - drag you away كلمات أغنية
- カルロス袴田 (carlos hakamada) - ∞まわる∞ (the rock'n'roll sushi song) كلمات أغنية
- branco de oliveira - vem dançar meu amor كلمات أغنية
- fragment999 - demon angel كلمات أغنية
- roomful of blues - watch your back كلمات أغنية
- david butts & gayboi carti - gay boyz كلمات أغنية
- ouaipaul - scofield كلمات أغنية
- stevie nicks - julia كلمات أغنية