kizz daniel,buju fka bnxnandseyi vibez - gwagwalada كلمات الأغنية
[intro: kizz daniel, bnxn]
gwagwalada, gwagwalada
ye
gwagwalada, gwagwalada
[chorus: bnxn, kizz daniel]
i enter from abuja go gwagwalada
wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta
i no fit force am if e don pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta
i no fit force, i no fit do pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada
[verse 1: seyi vibez]
mi o foor
molana
on god
ile ni le mi, asgard
alif la mi
ojẹ ma saami
funmi lowo iya charley
wahabi
hallo, hallo
mukadam muvado
can’t you see
olowo mo ba to
koju ma ribi, i call manager
drop the song tomorrow sha
if loving you is a crime
baby don’t you waste my time
dance makossa kupe, (kupe)
ọmọ pe a sunle (sunle)
i dey for gwagwalada
call me back mo dapadaa
[chorus: bnxn, kizz daniel]
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta
i no fit force am if e don pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada (ki lẹ wi?)
[verse 2: kizz daniel, bnxn]
on to the nеxt one
give me gingеr
give me power ọmọ ẹlẹ
you surprise me
harm me
girl come try me
on to the next one
give me ginger
give me power ọmọ ẹlẹ
o ti sanwo fun mi
no be issue at all
[chorus: kizz daniel, bnxn]
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta
i no fit force, i no fit do pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta
i no fit force am if e don pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada (ki lẹ wi?)
كلمات أغنية عشوائية
- westlife - dynamite كلمات الأغنية
- raquel silva - preciso de unção كلمات الأغنية
- lauren o'connell - oncoming traffic كلمات الأغنية
- dread mar i - sufro كلمات الأغنية
- éddy silva e lucinéia - através do teu louvor كلمات الأغنية
- wellida - o deus que eu sirvo كلمات الأغنية
- leões de israel - sofrimento útil كلمات الأغنية
- mc simpson - amor de mãe كلمات الأغنية
- banda giom - na casa do meu pai كلمات الأغنية
- mamões transgênicos - bebo sim كلمات الأغنية