
kizz daniel - never lyrics
people fear wetin dem no understand
dem want make i play my lastcard
dem smell my aroma
j_pa
won lemi olofin jazzman
i don get thick skin
eno penetrate o
big or small i go celebrate o
i’m still alive
and i appreciate baba god day by day
no call me baba baba
ori ade
lemi mazamaza
travel the world
bi ajala ajala
scatter the formation
pata pata
i’m on my knees
hosana sana
make dem no see me fall for yakata ta
any kele wey do kayamata
save my pr_ck from eternal fire
never never will i ever f_ck up
if i f_ck up na you f_ck
and if you f_ck up
na you f_ck up still
everyday be like carnival
sometimes i be thinking like animal
most times i dey pray make tomorrow no born
cos tomorrow carry belle for karma
straight to the maitama
buy my ticket
go the terminal
go to ghana
go meet abena
abena roll up for me
dagbana
no call me baba baba
ori ade
lemi mazamaza
travel the world
bi ajala ajala
scatter the formation
pata pata
i’m on my knees
hosana sana
make dem no see me fall for yakata ta
any kele wey do kayamata
save my pr_ck from eternal fire
never never will i ever f_ck up
and i f_ck up na you f_ck
and if you f_ck up
na you f_ck up still
never never will i ever f_ck up
and i f_ck up na you f_ck
and if you f_ck up
na you f_ck up still
كلمات أغنية عشوائية
- e. adeva - determinación lyrics
- rosemary butler - first to know lyrics
- marcus isiah - pick ya poison lyrics
- kresnt & nani beats - not enough lyrics
- royal deceit - echoes of hate lyrics
- phay - i pray lyrics
- jeff adams - shining light lyrics
- kae3 - 24k lyrics
- $otori$ - girlfriend lyrics
- deszcent - a little too much lyrics