
kizz daniel - jaho كلمات الأغنية
[intro]
vado
dj coublon
krrii
jaho jaho
jaho jaho
[verse 1]
you dey do as them dey do
oga do wetin you know
you better know who you are
you better know who you are
as you come this life alone
na so you go leave this life alone o
you better know who you are
you better know who you are
[pre-chorus]
oro e lowo
oro e lowo olowo lo wa
oro mi lowo
oro mi lowo olowo lo wa
he can give and takeaway
but everyday na for giveaway
baba say make i dey happy
make i dey happy
ayaya
[chorus]
eh
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
[verse 2]
if you talk, you must to do
and when you lie, you know the truth
you better know who you are
you better know who you are
when dem say you don dey hold o
brother keep am on a low
no let anybody know
na money go give fake sweetheart
[pre chorus]
oro e lowo
oro e lowo olowo lo wa
oro e lowo
oroe lowo olowo lo wa
he can give and takeaway
but everyday na for giveaway
baba say make i dey happy
make i dey happy
ayaya
[chorus/outro]
eh
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
jaho jaho
jaho jaho o
كلمات أغنية عشوائية
- стас михайлов (stas mikhaylov) - gucci كلمات الأغنية
- maxi priest - there's nothing like this كلمات الأغنية
- the revenge therapists - lower pressure gradients كلمات الأغنية
- mr. blacky el dj - la clave كلمات الأغنية
- irvandevs - comes and goes كلمات الأغنية
- корсика (corsica) - титаник ii (titanic ii) كلمات الأغنية
- kate havnevik - you again (kay remix) كلمات الأغنية
- rebelde la serie & franco masini - lo que no fue no será كلمات الأغنية
- mitekiss - sophie's tale كلمات الأغنية
- accvsed - relief كلمات الأغنية