
kizz daniel - flex كلمات أغنية
[verse 1]
yo
won ni gan_gan_gan_gan
(dj coublon)
won ni gan_gan_gan_gan, nah_nah
shey make i come your place? (yes)
shey hennessy go dey? (yes)
what about the babes? (yes)
babes from uk?
sh’oma le mi lole? (no)
tinba fa gobe (no)
can i touch your ekele?
ekele toni ikebe
island boys (yes)
wey dey carry boys (yes)
shey dem get money?
my kind money
oluwa loni ganja
iwin loni igbo nla
vado loni vibe
fela loni shriners
[chorus]
i just wan flex
make n0body halla for my head
and if i push your b_tton
you go push my b_tton
i go rock your body, oh_ohh
see, i just wan flex
make n0body halla for my head
and if i push your b_tton
you go push my b_tton
i go rock your body, oh_ohh
i don’t know
k’aya fun won (k’aya fun won)
shey k’aya fun won oh?
k’aya fun won (k’aya fun won)
shey k’aya fun won oh?
k’aya fun won (k’aya fun won)
shey k’aya fun won oh ah?
(owo lowa loke)
k’aya fun won (ayy)
shey k’aya fun won oh? (ahh)
k’aya fun won (ayy)
shey k’aya fun won oh? (ahh)
k’aya fun won (ayy)
shey k’aya fun won oh ah? (ahh)
(owo lowa loke)
[verse 2]
vado oosha, vado
vado ma pami nah
vado ma pami nah
listen now
i say my life just dey sweet (yes)
e be like i put sugar (yes)
no carry that bad energy come my side
my hommies say i razz
my hommies say i bad (yes)
hommie gonna drink anything you put for the glass
gidi girl (yes)
where you dey?
girl, i’m in the mood
make i show my face
i don’t know how to party (i don’t know)
but i learnt from parties who never to be caught unfresh
[chorus]
i just wan flex
make n0body halla for my head
and if i push your b_tton
you go push my b_tton
i go rock your body, oh_ohh
see, i just wan flex
make n0body halla for my head
and if i push your b_tton
you go push my b_tton
i go rock your body, oh_ohh
i don’t know
k’aya fun won (k’aya fun won)
shey k’aya fun won oh?
k’aya fun won (k’aya fun won)
shey k’aya fun won oh?
k’aya fun won (k’aya fun won)
shey k’aya fun won oh ah?
(owo lowa loke)
k’aya fun won (ayy)
shey k’aya fun won oh? (ahh)
k’aya fun won (ayy)
shey k’aya fun won oh? (ahh)
k’aya fun won (ayy)
shey k’aya fun won oh ah? (ahh, ayy)
k’aya owo fun won
[outro]
vado
number one
hey
كلمات أغنية عشوائية
- the waterboys - spirit (full length) كلمات أغنية
- gli scontati - nuda كلمات أغنية
- larry thomas jr. - pieces of a man/why كلمات أغنية
- rap - wrd (we are dope) كلمات أغنية
- dead rabbit - ja, nein, vielleicht كلمات أغنية
- the rationals - i need you (alternate take) كلمات أغنية
- royce da 5'9'' - nickel nine is... كلمات أغنية
- zuzkol - dorzuć do pieca كلمات أغنية
- bryan white - it must be love كلمات أغنية
- black the ripper - roll up baby كلمات أغنية