kizz daniel - find a bae كلمات الأغنية
[intro]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
[verse 1]
i’m almost 30, mumsy dey worry person
say when i go bring home shawty
shortie way sabi cookin’, yeah, yeah, yeah
i don’t know mumsy
o madun, o madun ki ma ri
i like anythin’ wey get bakasi
moni popcy mofi jo, kos’omo ele
[pre_chorus]
eh eh eh, eh eh eh
since i don dey find, i never see wey i like
eh eh eh, eh eh eh
ever since i don dey find, i never see wey i like
[chorus]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
yes (find a bae)
go shawty
mumcy ni k’olo find a bae oh
tobi, don’t rush (find a bae)
oh yeah, one, two, three, four
[verse 2]
daniel, you too like woman short
the person wey do me, do me bad oh
’till i travel to baghdad
kin lo w’omo ele bi sharukh khan
if i marry, i marry
and if i marry i tire, i go jaah oh
mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh
[pre_chorus]
eh eh eh, eh eh eh
since i don dey find, i never see wey i like
eh eh eh, eh eh eh
ever since i don dey find, i never see wey i like
[chorus]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
كلمات أغنية عشوائية
- dok2 - i’m 1ll (remix) كلمات الأغنية
- alobe - say she luv me كلمات الأغنية
- cane hill - fountain of youth (live) كلمات الأغنية
- emily dickinson - because i did not stop for death كلمات الأغنية
- yung lex - wii u كلمات الأغنية
- button rouge - piece of mind كلمات الأغنية
- negrito senpai - kuroko كلمات الأغنية
- yung lex - traps aren't gay كلمات الأغنية
- italo guccio - denso كلمات الأغنية
- jayfiendi - polo g (still trappin’ remix) كلمات الأغنية