
kizz daniel - eh god (barnabas) كلمات أغنية
[verse 1]
dear father in heaven
’bout time to take over
e don tey wey i trouble you
back down o lucifer
i no dey follow pastor dey beef imam
father na father
say me i don busy my call
i won focus on you, on god
[pre_chorus]
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
[chorus]
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
[post_chorus]
ah! eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
[verse 2]
dear father in heaven
sometimes i catch your blessings
e dey tey to show for face
e be like hiv
church for club
gucci for cloth
land for ‘port
make dem no mind me yanga
[pre_chorus]
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
[chorus]
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
[post_chorus]
ah! eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
[outro]
aye e ole fe ni to mo way
shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
shey bo wun lomo barnabas
كلمات أغنية عشوائية
- marques houston - i wasn't ready كلمات أغنية
- alkehol - holky to chtej كلمات أغنية
- johannes oerding - ich lass dich geh'n كلمات أغنية
- nkp - 1 balle dans le chargeur كلمات أغنية
- chinny oak - god is on my side كلمات أغنية
- punkstah - classic كلمات أغنية
- tim bendzko - noch nie كلمات أغنية
- katherine jenkins - xander's song كلمات أغنية
- clash the pharaoh - naked city كلمات أغنية
- olivia newton-john - dancin' كلمات أغنية