kitokosound - wine slow كلمات الأغنية
[intro]
h_llo kitoko sound
it’s the r double e f a
arándano, on the beats
haha, d.i.n beats
[verse 1]
i wanna love you today
i wanna love you tomorrow
i wanna love you forever
put that body on a replay
baby lemme love you like a deejay
baby make i sample ur ekwe
like say na dj donovan dey play
[chorus]
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow
it’s the r double e f a
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow
it’s the r double e f a
[bridge]
high me pass a helicopter
wey dey fly pass semе border
e be like ricе and stew wey dem add small beans
gyal wine for d don dada
i dey on for your body contact
i dey off when you touch me like dat
e be like rice and stew wey dem add small beans
gyal wine for the don dada
[verse 2]
your body na jollof
when i wantu chop
girlie gimme love, put jara on top
i’m never satisfied i never get enough
and na so my own dey be anytime i fall in love eee
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow, aaaaa
[chorus]
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow
[bridge]
high me pass a helicopter
wey dey fly pass seme border
[outro]
written by “david ayibakoipreye consul”
كلمات أغنية عشوائية
- cash cash - no money x millionaire x billionaire x zillionaire كلمات الأغنية
- king iso - illuminated كلمات الأغنية
- gorakh - the zone كلمات الأغنية
- small bravoh - one tym كلمات الأغنية
- blunted vato - all i want (remix) كلمات الأغنية
- n.ô.x ng - deth كلمات الأغنية
- lza - vs. kennyzle - [hr 16tel-finale - vbt 2013] كلمات الأغنية
- justword - wavrock كلمات الأغنية
- chingadazo de kung fu - tabique de oro كلمات الأغنية
- makala - mars b كلمات الأغنية