kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

king x - jojo كلمات الأغنية

Loading...

[intro]
jojo ni jojo (jo jo o), ojoro oni jojo (ojoro o)
jojo ni jojo (jo jo o), ojoro oni jojo (ojoro o)
jojo ni jojo (jo jo o), ojoro oni jojo (ojoro o)
jojo ni jojo, ojoro oni jojo

[verse 1]
shey na money money, when dey make you yodi
abi na bottle of barcadi
if i give you loving, shey you no go worry
abeg no do me cunny cunny
if he to dey go slow, comot for the motor
no go fall for porthole o
they carry you for photo, how many liters of kokomo
mama ijebu (ijebu), sho ma fu mi number
she dey call me honey (honey), i call her sheab_tter
i love you i love you, no go tell another
(i say) if not for the money
who go put assunder

[chorus]
bere ko jo
jojo ni jojo, ojoro oni jojo [make you bend am total]
no do me wayo
jojo ni jojo, ojoro oni jojo [no go close the boardеr]
onome slow
jojo ni jojo, ojoro oni jojo [baby bend am total]
no do me wayo
jojo ni jojo, ojoro oni jojo, [no dеy give me corner]
[verse 2]
i dey see the parttern
see as she dey drop am
he dey fall like naira
you no notice
he comot for poly
he dey smoke poly
he dey form holy
you dont know me
if i come your party
put am for the pali
if i start to find am
you no go sleep
officer when no tucking
student with no stockings
soldier when dey joking
he no go reach
baba ijebu (ijebu), you don change the number
shey you call me jonny (jonny)
you dey sell me cover
i gat you, i gat you
no dey give me lamba
say if not for the money
you no go call me brother

[chorus]
bere ko jo
jojo ni jojo, ojoro oni jojo [make you bend am total]
no do me wayo
jojo ni jojo, ojoro oni jojo [no go close the boarder]
onome slow
jojo ni jojo, ojoro oni jojo [baby bend am total]
no do me wayo
jojo ni jojo, ojoro oni jojo, [no dey give me corner]
[verse 3]
laba laba laba laba laba laba laba laba laba lamba laba aye [aye eh]
anitinental,incremental, fundamental, oga please explain [explain eh ]
do you want to enter, bend am enter, just reverse ah
she go clear the way [aye eh]
laba laba laba laba laba laba laba laba laba lamba laba aye
bere ko jo, ileke don fall
shey na pami, she dey stay for palmgroove
if your money talking she go follow you go
how many boys for the milli canto
shey na magic, abi na voodoo
he no dey ball o, but he dey for camp nou
ton ton ton ton, she don enter key
the beat don dey kick
if you call i no go pick

[outro]
bere ko jo
jojo ni jojo, ojoro oni jojo
no do me wayo
jojo ni jojo, ojoro oni jojo
onome slow
jojo ni jojo, ojoro oni jojo
no do me wayo
jojo ni jojo, ojoro oni jojo

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...