kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

king promise - continental lyrics

Loading...

[verse: king promise]
nothing under the sun wey go shake me
kika me ho ns3m you dey tempt me
but when you see me you go compose
(see me, you better compose)

only thing for this life wey dey freak me
be time wey my girlie dey tease me
they can’t count me out dem they need me eh

[pre_chorus: king promise]
say continental we go chop
international we go fly
say make we no see yawa ooo
i pray we no see yawa oo

continеntal we go chop
international we go fly
say makе we no see yawa ooo
i pray we no see yawa oo

[chorus: king promise]
ayyyyy ebaa hi aha mi eh
continental we go chop
international we go fly
ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
continental we go chop
international we go fly

[verse: shallipopi]
inter _ continental
struggling but now i’m doing better
i be catching flights like i’m catching feelings
i might stack up my funds to the ceiling

okiki tell me how you feeling
do you love me
hope you no dey deceive me
my life feels to me like i’m dreaming
action film steady camera filming
wahala!

say life na turn_by_turn
no come go use your own spoil my own
i enter any place
i f_ck sh_t up
unlimited grace, i got it all

lyrically speaking, listen, pay attention
i’m not gon be repeating
there’s a reason i be balling every season
dnd, you know man’s busy
[chorus: king promise]
ayyyyy ebaa hi aha mi eh
continental we go chop
international we go fly

ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
continental we go chop
international we go fly

[verse: king promise]
who never get sin
cast the first stone
e no be competition
but i’m the best tho
sellout from nungua to london
the gyaldem want sing on my ding dong

i know my identity
i know myself o yeah
girlie say she no fit let go yeah
give her wings like red bull yeah

[pre_chorus: king promise]
say continental we go chop
international we go fly
say make we no see yawa ooo
i pray we no see yawa oo
continental we go chop
international we go fly
say make we no see yawa ooo
i pray we no see yawa oo

[chorus: king promise]
ayyyyy ebaa hi aha mi eh
continental we go chop
international we go fly

ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
continental we go chop
international we go fly

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...