king promise - choplife lyrics
choplife lyrics
[intro: king promise & patoranking]
you know how the thing go
king, king promise
alongside (yeahhh)
no_na_na na_na_na_na_naaa
patoranking mi dey here
whayasay?
[chorus: king promise]
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey_eyy
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey_еyy
tininin_tintintin yeayy_ey
me i camе and conquered the game
me no come to play_ay
s_xy girls dem sing my name
tininin_tintintin yeayy_ey
me i came and conquered the game
me no come to play_ay
yeah_yeah yeah
[verse 1: king promise]
over oh, we de ball hard like drogba oh
we going up, never go down oh
and we stay fly, never sober oh, ay_ay
pull up in a rover oh, make the gyal dem wana go mad oh
pull up in a g_wagy oh my oh
make your girlfriend wanna follow back home, ay_ay_ayy
haha, chale sika yɛɛpɛyi nkoa nɛda madwen so oh
mesee adeɛ yi aa woyei obaa ashɛ metrim oh, na_na naa
feemɔ lɛ nakai nɔɔ, awula nkɛ feemɔ lɛ nakai nɔɔ
kɛ nakai nɔɔ hama nyɛnɔ nɔŋ ah_ahh ay_ay
[chorus: king promise]
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey_eyy
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey_eyy
tininin_tintintin yeayy_ey
me i came and conquered the game
me no come to play_ay
s_xy girls dem sing my name
tininin_tintintin yeayy_ey
me i came and conquered the game
so me no come to dey play_ay
oh_nahh
[verse 2: patoranking]
i no know wetin i go do, jehovah bless mi i no fumble
you know mi faya cyan cool oh, anytime i walk i will never stumble
and anytime wey we come thru, you go see wetin money don do
you talk say you be badman but you no bad reach shatta_bundle
you talkin’_talkin’ too much but omale
anytime you hear (bang bang) you go sorry
now the money long from lagos to tamale
and the crown dey inna mi house adewale, ah_ya
different post, different style, different clothes, different flight
oh high and high, oh seen the sky
different days, different cars
shine with the stars, money money money is all i see
[chorus: king promise]
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey_eyy
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey_eyy
tininin_tintintin yeayy_ey
me i came and conquered the game
me no come to play_ay
s_xy girls dem sing my name
tininin_tintintin yeayy_ey
me i came and conquered the game
so me no come to dey play_ay
oh_nahh
كلمات أغنية عشوائية
- byekento - there's nothing left for me lyrics
- wicky - sene nætter lyrics
- thatboy - what's that lyrics
- twiins - i don't know lyrics
- suprema corte del norte - enloquéceme lyrics
- mnzr - i cannot lose lyrics
- nate bergman - livin' on the line lyrics
- soukin & zamoranobeatz - 24horas lyrics
- charade - a tough decision lyrics
- stemin - brown eyes lyrics