
kholi - boo كلمات أغنية
Loading...
boo lyrics
my boo ooo x 4
i no fit date another
if e no be you oooo
i no go love another
if e no be you ooo
i no go kiss another
if e no be you oo
and i no go do another
no no no no no um um um
why e be say when i close my eyes
i dey see you baby
other girls dem are wanting me
but i want you baby
cos you are my other half
and no further maths can divide us baby
take a look at the hologram
na you wey dey my mind o baby
my boo ooo x 4
e be you e be you e be you my baby ooo
wey dey burst wey dey burst wey dey burst my medulla
yes i mess up oo i know
i want to make up oo you know
i no go break up oo you know
my boo ooo x 4
كلمات أغنية عشوائية
- samtrackz - coffee كلمات أغنية
- kam katz - come over كلمات أغنية
- general chat - legit puma freestyle كلمات أغنية
- jukio - patrón girls كلمات أغنية
- architekt - schlachtfest كلمات أغنية
- plucky g - pew pew (freestyle) كلمات أغنية
- king iso - kill a rapper music كلمات أغنية
- ney matogrosso - minha história (gesubambino) كلمات أغنية
- alejandro fuentes - stop beggin' me كلمات أغنية
- l'omy - mi chica de miami كلمات أغنية