khalie - blessings (shower) lyrics
hmmmmmm
hmmmm hmmmm
hmmmmmm
shawa shawale
shawa shawale
blessings go dey shower
money go dey shower
shower shower shower
shower shower shower
shawa shawale
shawa shawale
chorus:
and i be human being like you ?
and i be human being, and i got feelings too
and i be human being my brother oh no no
and i be human being yeah
and i got feelings too
hook:
“ema ri mi wo bi movie
catch me best when i am jonzing
it’s your fault if you don’t know me
everytime i am jonzing “
x 2
verse 1 :
tell them guys make them leave my babe
it’s my season , na my time , let it rain on me
when the blessings shower , e go shower on me
they say the boy dey para , cos the vibe dey plenty
na papa god get the power ,dem wan quench my fire
all the things wey you talk e no matter
some dey pray make i fall down (fall down yeah )
hook:
“ema ri mi wo bi movie
catch me best when i am jonzing
it’s your fault if you don’t know me
everytime i am jonzing “
x 2
chorus:
and i be human being like you ?
and i be human being, and i got feelings too
and i be human being my brother oh no no
and i be human being yeah
and i got feelings too
shawa shawale
shawa shawale
blessings go dey shower
money go dey shower
shower shower shower
shower shower shower
shawa shawale
shawa shawale
pepper !!!!
كلمات أغنية عشوائية
- ganesh vetriivel - vaarthai lyrics
- joanna - ce n'est pas si grave lyrics
- butdan - песня про любовь (song about love) lyrics
- yourfavouriteshady - infinite lyrics
- fai studios - now to him lyrics
- jankat - doğru delik lyrics
- shyguy.og - diamanti lyrics
- rowan drake - the long breath lyrics
- ssally huilano - рот (mouth) lyrics
- odara trio - carlos ponce lyrics