
khal'ed (khae) - wavy كلمات أغنية
intro:
khal’ed
(i’m so wavy)
is the real khae
(i’m so wavy)
ah! shey o ye e!
verse:
yeah!
this jam this jam can really make them rappers really wanna hide their flows
your girl gat two n-ggers in her head
when she dey solve you i’ll be messing with her throat
ogbeni ko eazi oya gboriwole
see how n-ggers dey hustle dey go
okay!
but the girl so bad when i turn fine boy she dey ask can i see you again like charlie puth
oya get down koshi believe me o foshi but no shii me o raye oshi
while i am making it loud you dey smoke weed okay!
when i spit bars you gat me blowing minds like boko
but them no know am getting more greens omo owo blow
thanks to the n-ggers who put me in the zone
keep it in mind i’m coming for the throne
this is a track usain bolt couldn’t run
now that i’m balling d girlies be coming
like goliath really i’m stoned
gbeni ma lo di mi mu o!
n-ggers be doing the most
fans will be screaming my name
khae khae khae khae
(dab dab)
push my career like car wey dey stuck inside mud
all my thank goes to my god
you feeling a little remorse
i stab maths cause i see dem dey do surd
i never k!ll you you don dey purge
o ma ma pariwo
ogbeni jor malo guck
i know that you feeling the wave
see dem haters wan dey wave
middle finger to your face
stand at the front of the line
this one na ride or you die
no taking it personal i just dey do what i like
see the fire in my eye
king of the rap
(omo na me be the guy )
(omo na me be the guy )
you said that i owe you
but i no dey owe you shingbai
dropping bangers coming like the 4th of july
outro:
shey o ye é
is the real khae
ahn!
كلمات أغنية عشوائية
- horrible histories - british things كلمات أغنية
- hi5 - energy كلمات أغنية
- hi standard - dear my friend كلمات أغنية
- for the fallen dreams - my anthem-like symphony كلمات أغنية
- snoop dogg - because i'm black كلمات أغنية
- casino madrid - the ugly tree كلمات أغنية
- interbeing - fields of grey كلمات أغنية
- bradley tatum - our hearts in shallow graves كلمات أغنية
- eric gergen - how much you mean to me كلمات أغنية
- hep stars - it's been a long long time كلمات أغنية