
khaid - marry كلمات أغنية
sig!
sig sig sig sig
dem call me shallipopi
who dey check and balance am
signal!!
i carry two fine girls wey i jam for club
one of them na tiwa
before i look my left hand side i see say i carry phyna
hmm johnny just come lagos him carry girls go lodge for osapa
odogwu don start dorime inside club i go gats call burna
wawa
when will you marry o
when will you marry o
she follow jazzy o
she carry zaddy
with seven alhaji o
with seven alhaji o
when will you marry my girl make we go faaji my
ogologoma
follow me reach house
ogologoma
no gimme distance
ogologoma
put me for instance
say i chooke your pin mouth
say dash you like three land ooo
but your belle don big pass you
you say you get 2 sugar daddies
bad belle inside pencil
i swear your eyes e go see something
if i just enter lasu
spend all my money on top shawtties
orobo lepa
gawu ooo
orobo lepa
gawu ooo
normally
i dey on soft
me and my baby
we dey on top
knock knock knock
who’s at the door
pop my rose
as the bottle dey pour on the floor
i go clean am
i saw this fine girl add me on insta
if you leave me
i might go with you sister
be my mrs
i be your mr
astalavista
it’s nice to meet ya, meet ya
too much vibe
then i switch am
can you be my baby for instance
follow you no matter the distance
you bad you bad
pull your pant
make i shift am
see as you give me ginger
dey make me shiver
when i no get shisha
come be my wrisler
i carry two fine girls wey i jam for club
one of them na tiwa
before i look my left hand side i see say i carry phyna
hmm johnny just come lagos him carry girls go lodge for osapa
odogwu don start dorime inside club i go gats call burna
wawa
when will you marry o
when will you marry o
she follow jazzy o
she carry zaddy
with seven alhaji o
with seven alhaji o
when will you marry my girl make we go faji my
ogologoma
follow me reach house
ogologoma
no gimme distance
ogologoma
put me for instance
say i chook your pin mouth
say dash you like three land ooo
ogologoma
follow me reach house
ogologoma
no gimme distance
ogologoma
put me for instance
say i chooke your pin mouth
say dash you like three land ooo
timi jay on the track…
كلمات أغنية عشوائية
- sybyr - rolex on my dick كلمات أغنية
- the irish rovers - young roddy mccorley كلمات أغنية
- stephen sondheim - the blob كلمات أغنية
- xtragos - punto de inflexión كلمات أغنية
- bryan duncan - un poco del cielo كلمات أغنية
- the controllers - jezebel كلمات أغنية
- laghonia - neighbor كلمات أغنية
- future of the left - camp cappuccino كلمات أغنية
- stop the rain - skylight كلمات أغنية
- daylyt - what's in my brain كلمات أغنية