kev-frikky - try dem كلمات أغنية
[intro]
lue tinz k!lling this beatz
[verse 1]
ti won sope mi o fe
o shock iyen ba kan bi bad boy timz
anywhere i go dem dey
anywhere i dey dem dey
before i start to cause drama
dem dey take my sp_ce
[pre_chorus]
i wan just try for nigeria
taking my time is easy
i no fit talk anything wey concern them
if they agree i no go agree
if they talk i will talk
maradona
[chorus]
god d_mn
godzilla
try dem if you are weaker
i know anything you can see now
just chop money free now
make you dubale funmi
try dem if you are weaker
[verse 2]
bonjour mon ami
i thank god
bonjour merci
i work if i learn frеnch i still speak
you be my boss i no eat
tеll me wetin i hear before
last long tell the man to k!ll the beach
stand up to the tally mark
you don’t wanna mess with me
living long time is my power
legacy will not be passed
the jobs are done i con lie
rest your rest
rest your rest
awon eleda mi ma lo she nonsense
i get motor boyz who rush down
[pre_chorus]
i wan just try for nigeria
taking my time is easy
i no fit talk anything wey concern them
if they agree i no go agree
if they talk i will talk
maradona
[chorus]
god d_mn
godzilla
try dem if you are weaker
i know anything you can see now
just chop money free now
make you dubale funmi
try dem if you are weaker
i getti money when you keep am
كلمات أغنية عشوائية
- utoku - falling down كلمات أغنية
- ana bekuta - ne izluđuj me كلمات أغنية
- darza - better days كلمات أغنية
- $nuff (mx) - cielo nocturno كلمات أغنية
- stavo - sake كلمات أغنية
- слахи 95 (slahi 95) - 13 причин почему (13 reasons why) كلمات أغنية
- jay rana, mayank mittal - lemonade كلمات أغنية
- mayday (uk) - chat كلمات أغنية
- tedonthebeat - june 3rd كلمات أغنية
- fabe (fin) - woa woa كلمات أغنية