ketty cole - satisfy كلمات الأغنية
[chorus]
popo popo polo
popo polo ayaya yaya
popo popo polo
popo popo polo
popo polo ayaya yaya
popo popo polo
[verse]
wait!
i just want let you know that my feelings are for big bags
as i never geh me never satisfy
everyday man knelling down praying and steady fast
a lot of thing on mind me i no dey fat
get the money and grinding na the fact
but the little wey i get me dey feel blessed
i never greedy brother man cuz e no say that story long
for whom i am today me dey feel impressed
my brother no time to frawn my face
i wanna blow and knack that jingle bell
[chorus]
popo popo polo
popo polo ayaya yaya
popo popo polo
popo popo polo
popo polo ayaya yaya
popo popo polo
[verse]
steady on fire when you get people say na magic
men no dey sleep at all you imagine
stocking on ground chasing bar dey makes me dey feel alright
without the bar you fit eat dinner all night
no dey stress me i wanna feel alright
hold on
hold on
hold on
hold on
make you no dey do like say you no dey
see
make you no dey cover my attention
make you no dey cover my attention
get the bad mind no dey come to me
bad belle abeg no dey come to me
if you get bad intension abeg no dey come to me
[chorus]
popo popo polo
popo polo ayaya yaya
popo popo polo
popo popo polo
popo polo ayaya yaya
popo popo polo
كلمات أغنية عشوائية
- pon cho - i'm in love with the ladies كلمات الأغنية
- mike mains & the branches - in the night كلمات الأغنية
- patrick sébastien - ah... si tu pouvais fermer ta gueule... كلمات الأغنية
- lil killstreak - don't knock my hustle كلمات الأغنية
- skyzoo & torae - movie album (skit) كلمات الأغنية
- yunnin - hey você كلمات الأغنية
- akhenaton - à part les € كلمات الأغنية
- saul williams - horn of the clock-bike كلمات الأغنية
- cold metal - pretty pretty pretty كلمات الأغنية
- adán cruz - acá en el norte كلمات الأغنية