kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kericog - ginger

Loading...

(intro)
no go come by door
allow make i give you an inside job
turn your backa no dey form minor
no go come by door

(verse 1)
abegy make i fight for you now
give me thing i need or you want make derive it
you dey pepper me now
you want be my commando shey you want to just abide me
no go come by door
allow make i give you an inside job
turn your backa no dey form minor
thing you dey do sef fit shock my god
(normally oh)
give me a treat with that punani
abena abena i like what i see
why you follow me like you dey for 90’s
bad long time you can’t deny it

this a thing whether life or death
for this rate ebi 100
no dey too form oga my girl
scatter brain like this
girl your konga aso
(chorus)
konga aso ginger for you no go pass backdoor na na
locomotion omo i strong
sync when i think make you ginger i ginger your thing like adija with no minus
ginger for you no go pass back door na na
locomotion omo i strong
sync when i think make you ginger i ginger your thing like adija

( verse 2)
worry not we not behind
on the clock we got time
oh my god ano fit lie
yeah she 10 over 10 and so divine
i say n0body
when i dey i’m your own papi
original ano dey copy
want see your papa to formal this
(can we formal this oh girl)
i wanna sin but adey far
right now adey far
wanna know my team call me madridsta
with the boys tonight we dey on fifa
and no be mof adey score all these nigas
do you realize how many kings i fought
many shots wey i take for your love
and ago do am again i know
ago do am again cuz na normal thing
give me a treat with that punani
abena abena i like what i see
why you follow me like you dey for 90’s
bad long time you can’t deny it

this a thing whether life or death
for this rate ebi 100
no dey too form oga my girl
scatter brain like this
girl your konga aso

(chorus)
konga aso ginger for you no go pass backdoor na na
locomotion omo i strong
sync when i think make you ginger i ginger your thing like adija with no minus
ginger for you no go pass back door na na
locomotion omo i strong
sync when i think make you ginger i ginger your thing like adija

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...