
kendy - only one كلمات أغنية
kendy like candy
give me sp_ce give ten yard cos i wan craze
cos this kind gbedu no dey look face
e just dey scatter my rhythm and base eh ehn
i for like shout, but if i shout now i go turn tout
and if i turn tout i go draw crowd
but i no wan see anybody near my
baby baby
you”re the only one wey drive me crazy yeah
anytime i talk so na true
for you for you
girl i fit to quit every hunting
spend the rest of my life with you
girl only you be my wife and concubine (wife and concubine)
girl with you any other skirt thing i can’t combine (mmankwekwa)
girl i swear if anybody cross thе line
i go do am chuku chuku like sey i bе porcupine
inna the air inna the sea
many birds and fishes my eyes dey see
but my heart no dey kokpodikpokpo for dem
my brain no dey kakadikaka for dem
i remember mama told me
boy you better pray to have a good wife
cos only then you gotta have a good life
if una no born six una go born five
sailing north from the south, east to the west
i’ve been looking searching for the best
looking for a treasure inna the chest
special kind of woman wey go give my heart a rest
then i found you
you came into my life and you make it brand new
girl no doubt you’re only my boo
you dey give me love you give me times two
give me your heart make i keep
pour me your love make i drink up
girl e be you i dey miss
anytime we no dey link up
as long as we just dey carry on
i promise not to do you wrong
baby you”re the only one for me
cos only you be my wife and concubine
girl with you any other skirt thing i can’t combine
girl i swear if anybody cross the line
i go do am chuku chuku like sey i be porcupine
inna the air inna the sea
many birds and fishes my eyes dey see
but my heart no dey kokpodikpokpo for dem
my brain no dey kakadikaka for dem
only one
كلمات أغنية عشوائية
- mickie krause - eine woche wach (xtreme schnee version) كلمات أغنية
- attanos - species كلمات أغنية
- joca - breve كلمات أغنية
- harvest - costly كلمات أغنية
- leland blue - l.a. كلمات أغنية
- gargamel! [usa] - failure machine كلمات أغنية
- anna flyaway - the low light before dawn كلمات أغنية
- flee lord & grafh - pardon my back كلمات أغنية
- dirty punk - последняя сигарета (last cigarette) كلمات أغنية
- don koojj - kuolematon كلمات أغنية