
kendickson - enjoyment كلمات أغنية

all i do is faji!
sip some wine and enjoyment!
it’s chips the insane producer
shea make i yan something
verse
only me feel my pain
only me see my struggle
na me dey see all things i dey face in life
no body follow me
i no fit reason life, plenty things way dey full man head
but if you think too much my guy you go loose for lagos o
chorus
now all i do is faji!
sip some wine and enjoyment!
me no get time for any long talk
me no get time for any nonsense
all i do is faji!
sip some wine and enjoymеnt!
me no get time for any long talk
mе no get time for any nonsense u know
ohoohoho
ooohho…
ooohooho
faji!!!
verse 2
nowadays i cool down
trynna get my groove on
so many matter i reason way gimme goosebumps
me no fit to lose now cuz i pay my dues all
i dey comot myself from inside confusion
i say dem dey feel me when i pull up
looking fresh and clean when i got my louis v boots on
girl dem hanky panky for the function
every night we dey disturb
2nd chorus
now all i do is faji!
sip some wine and enjoyment!
me no get time for any long talk
me no get time for any nonsense
all i do is faji!
sip some wine and enjoyment!
me no get time for any long talk
me no get time for any nonsense u know
ohoohoho
كلمات أغنية عشوائية
- bleed the wicked menace - don’t bite the hand that feeds you كلمات أغنية
- midland - vegas كلمات أغنية
- c-mob - attention كلمات أغنية
- oreo (solo / the loonatics) - it starts with sorry كلمات أغنية
- schwarzer engel - kunstprodukt كلمات أغنية
- koreglory - finalregrettsxx 2 كلمات أغنية
- mediocrit - meat time كلمات أغنية
- counterparts - whispers of your death (live) كلمات أغنية
- wild rivers - hardly ever كلمات أغنية
- somma, yuma., tmple & le yora - shimmer كلمات أغنية