kemdee - dance كلمات الأغنية
kemdee yeah!
forget about the enemies
forget about the frenemies
everybody smiling
think about festivities
plus people chatting jagbagantis if dem no flex no consine you
corona dey but things go on
lagos toll gate still dey run
if you no pass no consine dem
bill up no dey confuse us
even nepa no go k!ll this fun
if you no dey your palaba
balance for there
something go dey do you for body, no fit show am for public
tire for there
something dey do you for head you must to move up that body
cap am for there
now you come dey move up your body no dey look anybody
oya dance for me like that
oya jo for me like that
oya dance oh
no dey do shakara for there you go dey well so
oya dance oh
oya move am make e shake am make e grind e go dey bam oh
oya dance oh
oya shake away the worries no dey gree make e hold your soul
oya dance for me like that
oya jo for me like that
waka waka make you follow up
funmi cc make i load up
if you no getti hide your face or you double up
your mates dey chop
you dey do tiktok oh
opolo eye no be open eye
when money flow you go dey nice
i say the journey just dey start baba no slack
wetin jah bless must to shine bright oh
i say balance for there
something go dey do you for body, no fit show am for public
tire for there
something dey do you for head you must to move up that body
cap am for there
now you come dey move up your body no dey look anybody
you go dance for me like that
you go jo for me like that
oya dance oh
no dey do shakara for there you go dey there so
oya dance oh
oya move am make e shake am make e grind e go dey bam oh
oya dance oh
shake away the worries no dey gree make e hold your soul
oya dance for me like that
you go dance for me like that
you go jo for me like that
oya dance oh
no dey do shakara for there you go dey well so
oya dance oh
oya move am make e shake am make e grind e go dey bam oh
oya dance oh
shake away the worries no dey gree make e hold your soul
oya dance for me like that
oya jo for me like that
inna man life eh
what doesn′t k!ll you make you stronger
inna man life eh
what doesn’t k!ll you make you stronger
inna man life ehh
what doesn′t k!ll you make you stronger
even the suffer no go linger
dem wish you bad and jah go send back to sender
yeaheyeah!
كلمات أغنية عشوائية
- myka relocate - hide the truth كلمات الأغنية
- sargento lago - apenas um policial كلمات الأغنية
- supla - coração em chamas كلمات الأغنية
- ministério de louvor novo sentido - eterno deus كلمات الأغنية
- o bonde do brasil - corpinho violão كلمات الأغنية
- grupo balacobaco - tá pensando que eu to de bobeira كلمات الأغنية
- joão mineiro e marciano - whisky com gelo كلمات الأغنية
- look - chega ai jhow 2 كلمات الأغنية
- pawan singh - tani ja ja aa badra كلمات الأغنية
- chely wright - as long as i’m your lover كلمات الأغنية